@trappy_xxl: Na to go snitch on you oo sharp 😂😂😂#creatorsearchinsights #nigeriantiktok🇳🇬 #tiktoknigeria🇳🇬 #foryou

Trappy
Trappy
Open In TikTok:
Region: NG
Sunday 27 September 2026 17:20:43 GMT
73140
10730
116
7339

Music

Download

Comments

sirsmall2781
0xBoi🎱 :
Don't go yet. wait till Friday.... before he go see bail, Na till Monday 😂😂
2026-09-28 11:17:17
100
ymonie001
ymonei :
no be area G be this
2026-09-28 14:17:53
0
thomas_cool_cool
Thomas_Cool_#Cool :
You get luck seh dem Teacher nd Monday no Dey outside …Aswr yu go sleep cell 😂
2026-09-27 19:45:56
133
ajayiwinsome
omolola.winsome :
heeey where u come dey go .. 😂😂😂
2026-09-28 13:10:41
1
patience_669
￴ ￴￴ Ⓐⓑⓘⓞⓓⓤⓝ🧙‍♂️🫈 ￴ ￴ ￴ :
so una dey online, video wey I post since still dey struggle 😭😭
2026-09-28 13:07:02
6
arowolo_22
BAD PERSON :
Me myself day tell Alhaji jago say he go die ni 😆
2026-09-27 18:35:34
42
haywhy772
@A.FACE⛎ :
you wan go report him keh 😳 😂
2026-09-28 07:16:18
0
confidencepaint
Confidence ✌️💯 :
Make alhaji jago sha no hold you cause yoi go explain tired 😂
2026-09-28 09:43:26
1
ibukunissad
IBUKUN :
area G faaa
2026-09-27 23:02:49
1
blims597
Blims 💫💫 :
I just go drop one of dem pass 😂
2026-09-27 19:06:40
7
steezedchamp
SteezedChamp :
I know this place its in ikeja ogba side sha.
2026-09-28 08:34:23
8
lodkelly
LodKelly :
Votes Dey private ba?
2026-09-28 14:00:00
0
rev_000001
Rev🧟‍♂️☠️🧳 :
Nah police station you dey go so?
2026-09-27 20:56:43
3
bomo446688
bomo446688 :
I must distroy afrobeats
2026-09-28 12:08:19
3
.kennyxchange
￴￴ ￴ ￴￴ ￴ ￴￴ ￴ ￴ ￴￴ ￴ ￴ ￴ ￴ :
DPO fit be eim boy low key. Use other alternatives 😂
2026-09-27 22:48:46
4
emm_nuell
Emma♌️ :
no b ogba b this ?
2026-09-27 19:04:05
3
samzyyy__
Samzy :
When jago suppose do him work he no go do 😂
2026-09-27 23:26:35
0
king_btc_fc
KÏÑG BTÇ FÇ :
abeg ooo truly I no guide ooo go back na
2026-09-27 21:04:02
1
anniekeema
Annie💫Keema💗 :
Una go just see say person rich con think say he gats turn up if una need help😏a lot is on their tables tooo
2026-09-27 21:17:28
1
owodunnijnr7
💔 :
ogba WA ooo 🥰
2026-09-27 19:04:47
1
succesx_fundz
Succesx_Fundz :
This man 😂
2026-09-27 17:24:29
0
adeoyeoba_01
ADEOYE OBA 👑📿❤️ :
Area G😹😹
2026-09-28 12:15:52
0
v_lostboybackup
🧌✨ :
2026-09-28 13:52:54
0
ayodele2007opeyem
ayodele2007opeyem :
bro cancel entitlement mentality. it's a killer
2026-09-28 14:17:13
0
talkative333
TALKATIVE SHOTT 📸💙 :
2026-09-28 12:58:23
0
To see more videos from user @trappy_xxl, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About