@airboy_kelvin: @roselaita #relatable #pov

Airboy kelvin🪖
Airboy kelvin🪖
Open In TikTok:
Region: NG
Sunday 27 September 2026 19:03:56 GMT
48943
7452
92
656

Music

Download

Comments

chimmysprimewears
Chimmysprimewears🛒🛍️ :
Naso dem tell me say my character ugly Omor I tell am say I use am rub body my love na my character baa…?? Leave am for me😂
2026-09-29 04:26:28
2
comfovjztah
Jenny🌹 :
where Una de see Una captions from 😂😂😂😂
2026-09-28 07:09:46
6
chinny0748
~Nenye~nwa🖇️🌸😘 :
to lazy to explain myself ooo make dem just judge me
2026-09-28 07:41:37
2
fave_686
EMERIE😩☺️ :
Na bad person I be for everybody picture
2026-09-28 10:27:33
2
nallyperfect19
Nallyperfect :
No accept am oo... no be better title o😅
2026-09-29 05:37:05
1
esthersfashionhub25
Esthers Fashion Hub👗👠👜(EFH) :
Yes na bad person I be
2026-09-27 21:20:01
2
buchi_nwa0
BUCHI :
Good person my ass!..am done
2026-09-27 19:11:33
32
adenikexoxo
Living with Adenike :
Once person talk say I’m nice, I know say I don make mistake be that, me wey Dey fear my wickedness 😂😂😂
2026-09-27 21:48:47
18
chinelo0523
prosper :
me way go give you number still day avoid calls and WhatsApp text messages
2026-09-27 22:17:28
7
stellaada24
Stella :
I no Dey like that kind settings ☹️
2026-09-27 19:09:01
5
fellia450
FËLLÏÃ__🏳️‍🌈 ￴ ￴ ￴⟭⟬7 :
As my phone spoil for three weeks I rest small for una matter now I don start again
2026-09-27 20:17:54
3
kweenella57
user26958209757 :
I be bad person Na why my character nor good😩💔But anyway I’m proud of myself and I love it clock it 👌🤭😂😂
2026-09-28 07:25:15
3
pamelarhart3
lifewith(Pamela)💗🧿💗🥀💗 :
Abeg o
2026-09-27 19:16:17
2
semilore_03
Dee_💙 :
likeeee😂😂😂
2026-09-27 19:11:25
2
ndi_ana1
N❤️‍🔥D✨I❤️‍🩹A🌸N👑A❤️ :
like madddd😂😂😂😂
2026-09-27 19:37:54
2
nancy.bby10
Nancy bby ❤️💝🫶🏽 :
na bad woman I be 😂
2026-09-27 23:56:45
1
mima.401
mima.401 :
Good person my ass 😂 am done
2026-09-27 19:37:35
1
znatty3
Talia🌅💫💫 :
aswr no be whining
2026-09-27 21:50:36
1
divy619
Samuel Divine :
Anything wey go make people talk say I be good person, I dey avoid am😂💔
2026-09-28 08:04:13
1
sundaygodstime3
SundayGodstime :
i dey avoid am with all my heart 😂😂
2026-09-29 07:55:27
0
mercy.anabella
M.....@ :
As for me na me be the black sheep for our compound 😂😂
2026-09-29 11:44:30
0
baddestbitch427
sugar 👅❤ :
I just dey avoid am on serious note
2026-09-29 11:38:51
0
ewa.129
꧁🍒🌸September 29th ♎️🌸🍒꧂ :
real ooo 😂
2026-09-29 16:10:04
0
beautyquin29
beautyquin29 :
I nor won use ear hear am 😂
2026-09-29 09:40:03
0
mary_19208
Maryyyy🎀 :
I swear
2026-09-27 21:55:52
0
To see more videos from user @airboy_kelvin, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About