Girl tell me seen for my money ? 😂😂 you go resend am bsck once !😂😂
2026-09-28 15:08:55
1
Oluwa Lo Seyi❤️💯 :
That 1k go solve problem pass BODMAS 😹😹
2026-09-27 23:35:50
205
BENZOIC CHAOS :
seriously ooo and it may be because of that 1k they go turn blood because its hard to see a guy dash another guy money, but na to dey spend am on top babe wey no fit even appreciate
2026-09-28 17:39:42
1
sikay :
That 1k fit carry am for the weekend o 😂
2026-09-28 13:09:21
2
Christopher :
He go still post you for his status sef. Thanks Broski🔥
2026-09-28 06:38:27
54
Diamond :
My guy wey I help wey tell me say did I force you to do it 💔 nah once I burst laugh
2026-09-28 18:57:19
2
NATTY 么🌪️❤️🔥 :
content ❌️lesson ✅️
2026-09-28 19:36:23
1
AYANFE💕‼️ :
Me wey turn my guy to sugar daddy he to de deliver and I sabi hype him pah 😂
2026-09-28 10:49:06
8
OYINDAMOLA 🤍✨ :
wetin 10k wan do
2026-09-27 19:56:33
21
mikolo thespian :
dem know fit understand that kind feelings "ajeh seh "
2026-09-28 13:13:05
1
KOD :
10k na less ah
i no fit meet up
2026-09-28 14:21:41
1
خليفى 💐🤍 :
Choose who will appreciate the little you give 💐🤍
2026-09-28 06:16:47
14
Ayanfeoluwa💕🐾 :
Girls will never understand that feeling 😂❤️🪖
2026-09-28 07:23:19
11
Moo Billion :
Talikania😒😹.
2026-09-27 19:54:58
3
BigMamaYepa🩵🦋 :
No be lie 😂😂😂
2026-09-27 19:55:17
1
𝑹𝑨𝑺𝑯𝑬𝑬𝑫😈🌟☠️👽 :
broski for life
2026-09-27 21:18:51
2
Dizzy⭐️ :
Seen😂😂
2026-09-27 23:54:06
1
@pelurichee002 :
sporty
2026-09-28 15:33:06
0
Dizzy⭐️ :
Omo, she said just 10k😭
2026-09-28 18:43:48
0
🥶ICEY🥶 :
nothing u wan tell me that guy dey play EFOOTBALL
2026-09-28 19:08:55
0
Swaggy yo😊❤️ :
Fact💯💯💯
2026-09-28 17:15:14
0
L_C brands(tailorAwonLobaloba) :
This practically how i reacts when my guy do me money at my lowest 🥺😩🥺
2026-09-28 18:40:03
0
SAMUEL 🇻🇦 :
2026-09-28 05:13:37
0
To see more videos from user @melody_stylez, please go to the Tikwm
homepage.