I should nor worry about this #500 keh?? For this period?
2026-09-28 05:09:11
319
Yusuf 💛🖤 :
Bruna boy too love seyi vibes ✨️
2026-09-28 05:46:06
196
skechi.chollo :
The camera man sha pick the money even as Burna say “nor worry about that one “ 😂😂
2026-09-27 23:19:59
584
Blessing❤️ :
Homeboy wey sabi work needed
2026-09-28 10:08:00
2
Big Aura 🖤🦅 :
See money here don’t worry about that 😂😂❤️
2026-09-28 09:39:27
0
presido3216 :
my own is still come very soon
2026-09-28 08:50:37
0
KFD✂️🦍 :
Burna said “ If I put you on you go rich better” #Itoldthem🦍
2026-09-28 10:00:31
2
abdulfatai-aduagba :
I wonder watin EFCC go talk about this 😅
2026-09-28 06:59:01
23
1OF1 :
“Don’t worry about that” nah once the guy secure ham for hin pocket 😂
2026-09-28 08:20:41
11
Ominibighush :
Omo na cash full that bag oo 😳😳🥺 , God shey i fit ever Dey this kind settings.
2026-09-28 07:38:39
0
user8053988373903 :
Aswear if burna likes you he will support you with everything.. ride on man
2026-09-28 09:12:03
1
callmebozz04 :
No worry about that one
2026-09-28 02:36:20
14
phobia795 :
See money here no worry about am as how brr nah money oo hope know 😂
2026-09-28 00:28:52
73
SAY GOAL 🙌🇪🇸 :
I be useless man 😹
2026-09-28 00:57:53
82
VerbMan :
Burna really like seyi vibes o
2026-09-28 01:08:03
94
ADIZAA LOFF :
burna boi and seyi after the video 🥰🥰🥰
2026-09-28 05:09:04
20
U$D££ ❤️ :
Burna get good heart ❤️
2026-09-28 04:23:27
20
Ajagbe4rea_01 :
Omoh! Burna really love seyii oo see as him bring all this luxury car and private jet out just to make seyi vibes videos🥹😌 BIG 7😁🤟🏽
2026-09-28 01:08:28
21
M🌹i🌹y🌹a🌹h :
No worries about 5h abi wetin I hear
Omo my saviour
I go use am buy two cup of garri 200
sugar 100
groundnut 100
cold pure water 100
make I hear say I no spend am well 😏
2026-09-28 08:29:59
6
Rosh🕴️💚 :
See money here burnboy talk say no worry about that
2026-09-27 23:22:25
19
𝖁𝖆𝖓𝖙𝖆 𖤐 :
Tight settings 😂
2026-09-28 00:26:11
6
OMO RINGO STAR 🌟🌟🌟🫡🫡🫡 :
DONT WORRY ABOUT THA 1
2026-09-28 07:47:38
5
⛎️♏️🈷️♈️ :
na the pic wey dey for swagun album
2026-09-28 06:10:39
8
To see more videos from user @daminibuzz, please go to the Tikwm
homepage.