The funny part, be say this your video, dem go still save am to use laugh you for front, buh God big pass them. Na who never know human being Dey carry congrat reach heart, cause most of their congratulations na fake 🥲
2026-09-27 23:50:27
8
lordlugardaustin :
oga now ur house be this na man u be
2026-09-27 23:45:31
5
kings mum🥰🥰🥰🥰 :
abeg give me one room 🤣🤣
2026-09-28 09:10:38
1
GENTLE C :
Congratulations boss🎊🎈
2026-09-27 22:08:31
34
dr_shaq_0 :
I tell Una make Una congrats me! Chairman na congratulate ….
2026-09-27 23:28:39
8
kinggoldbackup :
Wetin una Dey do to gather this money
2026-09-28 10:26:28
0
Emmy :
Boss man nah who work go get am
2026-09-27 22:10:26
9
Jodok_Cello :
Hk chairman
2026-09-28 02:34:50
0
Riskyboy :
Congratulations HK Chairman
2026-09-28 00:12:45
3
Ugo boy :
I swear my bro 💯
2026-09-28 00:06:11
1
GOT PAID 💚 :
Congrats 🎈🍾🎉🎊
2026-09-27 22:10:45
7
TEWASON JNR ✅ :
this guy fit guide pass Davido 😂😂
2026-09-28 09:42:57
3
FARGO FASHION 🧵 ✂️ :
EFCC watching
2026-09-28 06:45:38
1
JollieBoy Music 🎵 :
what is coming is bigger than what what we have received 🫂
2026-09-28 11:55:59
2
Tested An 📉 :
Oga give us update know day cap much
2026-09-28 03:10:47
2
Dauda Joseph :
2026-09-27 22:37:52
2
Lowkey paid ✨✨⚡️🏆 :
2026-09-27 23:54:03
2
To see more videos from user @ernest_oruese_tedjeye, please go to the Tikwm
homepage.