Relationship is all about love I mean real love not all this infatuation love …some people date all because the girl get yansh or the na graduate and some girls date because the guy Dey use iPhone and he get car and maybe na legit Try and understand love and respect and dedication before jumping into relationship
2026-09-28 13:49:59
1
꧁ℝ𝔸𝕐𝕠❦🍒🍭🍡🧃꧁༆꧂ :
Omoh the guy might be hurting her maybe she just want used the knife to defend her self
2026-09-28 09:58:13
244
that1smallpepper👑 :
Where did this happen ?
2026-09-28 11:10:31
0
Nwa Eliza(Eliza nnem o) :
you no allow the girl talk o, make she talk I wan listen to wetin the guy do am because dhe can't just kpai somebody 💔🥺 girls pray against temptation in life 🤦🏽♀️
2026-09-28 07:55:19
275
bharmzy_ :
Make nobody stab me ooo
2026-09-28 10:40:21
0
Maciej krzenski :
Make nobody stab me oo 😂😂😂
2026-09-28 06:29:14
229
Charlotte kramer :
Wetin the boy do for the girl first,Police most do investigation 😭🥺
2026-09-28 00:42:27
102
Ewa💕❤️🥀💐 :
Hope the boy no die sha 🥹
2026-09-28 06:28:58
48
toxic_stein :
Might be self defense
2026-09-28 13:27:12
1
Ms.Anifa🍒 :
Make dem throw her for prison
2026-09-28 08:43:48
30
ꨄ𝓜𝓱𝓲𝓭𝓮𝔂🫧❤️🩹 :
Make nobody Stab my brothers 🥹🤲
2026-09-28 09:14:52
27
💎M I A M I 0 2 𓆩💀𓆪🚀 :
Non matter watin the guy do she no get right to stab her…. Even if the guy slap her🤬🤬
2026-09-28 09:08:29
31
QUEEN 🫅 DERA001🥰❤️ :
I pray make my anger no allow me kill person by mistake God abeg 🥺
2026-09-28 09:10:47
18
Lil Sam🤡😈 :
Make nobody stab me ooooo😹
2026-09-28 10:52:38
6
꧁༒☬𝑯𝑶𝑳𝑨𝑹 ₿𝑻𝑪 ☬༒꧂ :
Hope say the guy no die 😳
2026-09-28 07:25:21
25
Diana322. :
This your caption get as e be, which one be say you dey pity her? She kill person you dey pity her?
2026-09-28 12:20:03
2
Best vendor in Benin 🇧🇯 :
God relationship wey go tempt me reach this stage God abeg no let me see am 🤲😩 omo e go far oo
2026-09-28 08:23:29
5
️ :
Hope the boy no die sha cause if na boy do this one na different narrative we go dey see online o
2026-09-28 07:09:46
6
🍓 :
Nah so one girl wan stab my brother too 😭💔😂
2026-09-28 09:41:59
7
Kate Ambar :
Hmmm 😭💔3 months to 2027
2026-09-28 00:43:48
8
NONCHALANT🥷🌝 :
I’m the guy I no die oo
2026-09-28 11:38:43
2
TOLUWALASE🦅🪽 :
Watin go make girl Stab me?
2026-09-28 09:54:46
2
IKEJA boy :
The guy die ?
2026-09-28 09:05:16
2
$—-SCOPER -$ :
Make nobody stab me oo 😂
2026-09-28 08:06:17
4
To see more videos from user @pappychilo5, please go to the Tikwm
homepage.