A lady that uses iPhone 15 can't date a guy that uses android be it Samsung or Huawei
Relationship nah transaction
2026-09-28 09:46:25
31
bornasaint7 :
My own wey break up with me, since when she see money for my account I no rest again, I gats lie say I don enter debt make she no waste my money😅. She don leave me sha, but my money still deh so I no loose✌️
2026-09-28 12:09:14
97
Sadxtentaction :
Cheers to us wey never buy phone for woman 😂
2026-09-28 13:31:18
122
Unknown :
Some don learn, some go soon learn, some never learn, some not go ever learn
2026-09-28 11:57:31
156
AYQ❤️‼️ :
The first guy na aristoto 😂
2026-09-28 13:58:29
51
Manlike - Presh 🇳🇬 :
nawa'ooo 😂😂😂 i go buy iphone 16 for my baeb if i get 20m ajeh. i think sey guy man suppose get 1 main baeb e fit do things for. so una dey stingy for una main baeb too
2026-09-28 13:13:37
5
Olaitan :
395k x 5=1.9m
I cnt bro
2026-09-28 13:07:09
12
F3leb :
na today I no say I stingy true true
2026-09-28 11:32:55
31
MY WOMAN ❤️❤️❤️ :
so all the guys here are all claiming no girl have giving them money or buy them things expensive gift.okay oo
2026-09-28 19:03:00
3
PASTOR STEVEN 🇮🇱 :
After d first one na me advice myself not to buy again and I know go buy even for next world
2026-09-28 20:49:22
0
Kenneth Kaunda :
Who dy flip this script 😹😹
2026-09-28 20:17:04
1
Thug boy DC 🕸️ :
Omo if she no fit save herself for tough times we no fit date o
2026-09-28 10:47:00
57
TRIUMPH 💝 :
All I can say is that my generation and the dating poll is now messed up
Let everyone choose their poison
2026-09-28 18:29:55
2
FOTY6 :
But Omo is well make una just relax this thing no really de that deep
2026-09-28 13:20:34
5
palorff :
This uncle emeka guy actually know d truth but man wan sell him market ni o 😂“
2026-09-28 14:26:53
5
Famous :
This one touch me 😳
2026-09-28 16:42:42
0
humble :
No be lie
2026-09-28 13:03:45
0
Soft Yoruba Dem😈n :
Deep fact.!!!!
2026-09-28 09:44:15
13
Rosesaidwhat :
No lies sha
2026-09-28 09:34:23
6
Dare Solemn :
She no go date me o
2026-09-28 16:28:26
2
CALLME_BLACKSHEEP🐏 :
e go better for this bro for that response [Pray]
2026-09-28 15:09:19
2
99names9 :
Unna no suppose Dey stress unna self Shea you no see say na phone vendor tweet am he wan make Unna con buy phone nhii😂😂
2026-09-28 14:31:30
2
Beekhaycreative :
Sharp
2026-09-28 14:10:08
0
veelux_furnitures :
Gbam!!!!!!
2026-09-28 14:19:01
0
To see more videos from user @tweethubmedia_1, please go to the Tikwm
homepage.