@bj_black19: Only few can relate 😂 W// @thekhakiboy @Valecano 🐬

bj_black19
bj_black19
Open In TikTok:
Region: NG
Monday 28 September 2026 08:14:18 GMT
1004783
179108
4928
20563

Music

Download

Comments

zee_needle_point
ZNP|FashionAcademy|Moniya/Ojoo :
Finally someone did the content on our behalf 👏 😂😂
2026-09-28 13:36:57
10093
balikiss440
BALIKISS 🫧❤️ :
Anytime I hear unnecessary ko ko ko I go just Dey shout Kosi kosi Wetin they wan buy no concern me 😂
2026-09-28 16:12:44
4099
heylovette
𝓛𝓸𝓿𝓮𝓽𝓽𝓮𐙚🌸 :
Epo ilaji ilarin ni 11:30😭
2026-09-28 19:11:21
1322
___miiyah
Yomade🦋🤍🦋 :
My mom wey Dey sell provision con still Dey grind pepper join then, Omo I Dey always wan ment😭😩
2026-09-28 11:25:45
4473
asabella22
Asabella❤️🦋 :
Ogi #100 ni 6:30Am omo I wan craze 😭😂😩😩😩
2026-09-28 11:06:34
11697
blaq_bisola
Bisolaaa :
The worse is when they scream your name 😭😭😭
2026-09-28 12:32:25
1780
bamidele.faith0
Bamidele faith :
You never enter bathroom put soap for face and hear I want to buy 50naira sugar😂😂😂😂😂😂😂
2026-09-28 14:13:35
1143
goodness.x
MS.Gꨄ👸 :
Sugar 50naira ni after 11pm😭😂
2026-09-28 14:58:53
731
ayoade1999
Ayoade1999 :
E be like say Ko Ko Ko na the slang for everywhere cause in my moms street dem no go say Good Morning, Afternoon or Night, dem go Dey shout Ko Ko Kooo….
2026-09-28 10:38:08
1890
dharmmy_1
Dharmmy :
Them never come buy sweet #50 shouting ekaaro oooooo
2026-09-28 10:50:06
980
qawam9
QAWAM ⚽️ :
E fit be say nah onions dem wan buy
2026-09-28 08:22:32
795
gentlesoul202
• :
Walai na curse I dey give them 😂
2026-09-29 07:16:04
1
thick_zeenah
ZEENAH💞 :
The worst part is they will start shouting your name 😂
2026-09-29 13:57:02
1
arikead042
Arikeade :
Especially those people that their children are disturbing and they have to give the child 50 naira to be stressing me early in the morning
2026-09-29 10:17:44
2
mushef.stitches
RTW FASHION DESIGNER ✂️✂️✂️ :
I fit relate cos sometimes I dey tell them say we no get what they want 😁no be me u go kill 😁😁
2026-09-28 12:17:07
2
dami_lare099
ØTF🧃🦍 :
Especially very Sunday morning 😂
2026-09-28 23:04:10
1
olasile1604
Shilex :
Omoh I fit relate wella😂😂😂
2026-09-28 08:23:38
461
titi04058
Titi♥️ :
Dey go come buy maggi and Iru for 11:56pm,my mama go say ati close😂😩
2026-09-28 10:26:55
16
lamide04_
Olamide04🌸💕 :
And dem no Dey buy am once😭😂
2026-09-28 18:53:05
60
qawam9
QAWAM ⚽️ :
Guyyyy this thing dey pain ehnn 😂😂
2026-09-28 08:22:04
34
oclassy.apparels
Muslim essentials in Ogbomosho :
They don wake you up for #10 chewing gum before??those little kids will not stop shouting until you attend to them😫😫
2026-09-28 16:44:20
303
h0l0lade
h0l0lade :
Pure water half bag ni 7am😭😂
2026-09-28 14:38:19
487
thekhakiboy
The khaki Boy :
Customers are always right 😂
2026-09-28 08:23:30
50
rachie570
Rachie ❤️✨💐 :
Relatable!!! 😂 Headache go first catch you for stomach 🤣 person dey knock door say she wan buy coil by 11:30pm 😭.
2026-09-28 15:37:12
159
great_felicity
simplyfelicity_❤ :
It is really traumatic for me 😩 No sleep in the morning, no rest in the afternoon, no peace at night 🥺 And when you don't answer them, gaslighting starts from my mom 😩😭
2026-09-28 20:00:28
103
To see more videos from user @bj_black19, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About