@alone4life04:

𝐒𝐚𝐝✨.
𝐒𝐚𝐝✨.
Open In TikTok:
Region: NG
Monday 28 September 2026 08:26:46 GMT
11038
2007
27
191

Music

Download

Comments

promise11_5
PROMISE :
omoo I don see sharp location, na money to package am I dy gather so😒💔
2026-09-28 19:24:14
3
slimnyxx
Slim 🖤 :
I downgraded my phone go wrong location nothing fall out
2026-09-29 05:50:21
0
cycho_billionz
Omo$ Billionz 🪐 :
Omor me I no fit wait again 😩💔
2026-09-29 03:12:20
0
munir0z
ℙ𝕆𝕊𝕀𝕋𝕀𝕆ℕ :
oboi I still dey enter dis month again e must work for me inshallah 🥹👹
2026-09-29 08:04:17
0
maestro_0970
ᗩᒪ🙂‍↔️ ᗰᑌᕼSIᑎ✪😪💔 :
Have been reason am too. But as I remember am third born na once I calm down 🤦🎉
2026-09-28 20:33:57
1
bigsemedo3
عبد الصمد👿🩶 :
Omoh na so I remember ooo🥺
2026-09-28 20:18:00
1
vanish055
🥀 :
Nah the money wey go use do ham I Dey find this.
2026-09-28 09:28:03
26
wehategirl
༺ 𝕄𝕣 𝕎𝕚𝕫𝕖𝕪 ༻🔮 :
Make we no run mad as we day find money way mad
2026-09-28 15:02:14
16
philemon5519
PHÏLÉMØÑ🪫 :
Omo as a first son, make you sha guide oo..... e get why 🫩💔
2026-09-28 20:30:08
4
iniabasi38
Žåďęłã⚓️📜 :
Me na only me dy no body follow after me bro 😔
2026-09-28 10:18:16
5
xbv_xy
🕸️ :
Abeg make una help me with location I be first son too 😔
2026-09-28 18:21:52
2
ayo4223
. :
I don do tire now I Dey face repercussions for the one wey work and the one wey no work
2026-09-28 18:07:31
2
micheal.mack3
MICHEAL MACK 🎌🇯🇵🎌 :
2026-09-28 18:28:31
4
mrsammi_.04
MR N⭐️S🧃 :
Omor
2026-09-28 21:47:28
3
drazzy730
Drazzy😎Storefront🚹Bio☎️ :
2026-09-28 21:14:10
0
far_goo1
₣₳Ɽ₲Ø🤍 :
my next move..👹🚶
2026-09-28 09:20:06
8
mastercloud07
Mr♤ĐÂÑ☦️ :
make una share location
2026-09-28 15:28:33
1
church_54
JOSHUA✪ :
😢
2026-09-28 17:04:16
2
To see more videos from user @alone4life04, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About