How normal person go say e no go invest back home were e come from. Them Dey mad na.
2026-09-29 12:47:39
0
Kelvin :
very important
2026-09-30 05:05:33
0
Abbey :
True talk, my brother
2026-09-29 07:59:04
1
Kelvo :
Bruh nah you still say make we nor go build house fro nija,I nor understand
2026-09-28 15:26:12
4
BOSSLADYG :
Leave them alone make them old for Europe back home stress too much
2026-09-28 20:31:15
4
Gideon Iyke :
Yes sir 🫡
2026-09-29 19:49:16
1
Timeless me :
I swear 😂
2026-09-28 17:22:07
0
De_Bishop_world🌎 :
true talk
2026-09-28 23:14:37
1
babo :
leave them, why you dey make them reason. them go know how when the time reach.👍👍👍👍👍
2026-09-29 08:59:07
4
Lanx Lanister :
Even oyibo dey run comot from abroad to gi retire for Asia,africa and south America. Oyibo know say e don cast, but stubbornness no dey let some of our naija people hear word. In the near future many of them go see signs and wonders for this abroad 🤣
2026-09-28 19:06:32
9
Baba Gift :
Try get personal house, one extra land and 1 business in Nigeria even if you want to spend 20years in Europe
because these 3things will will save you at old age when you go back to Nigeria
2026-09-28 23:17:06
4
GALADO :
All you need back home is one house and business, make una nor go dey pack everything for Nigeria wen una nor dey stay ooo
2026-09-28 15:15:26
6
OGBUEFI :
I love your massage bro.. God bless you
2026-09-29 10:01:50
3
Rock management account :
Oya come back
2026-09-28 20:56:58
0
officeboy :
talk to them, we don't old here 🤣😢
2026-09-28 20:37:18
0
HOPE :
This is the best content you eva makes may god bless you
2026-09-29 06:49:11
7
The Gentle :
Are we even sure we gona see that pension?
2026-09-29 08:19:50
2
MR E NOR DEY HARD 🤓✅👑 :
Too much sense 🤓
2026-09-28 15:56:22
0
jowizee :
I had this conversation yesterday, I don focus all my resources back to Africa....
2026-09-28 13:53:05
6
SSA :
So were really de good sef [Thinking][Thinking].. we wen de naija wan come join una, as i de hear dis ine one i am confused
2026-09-28 13:30:26
0
Buddy Snow :
BROS YOU ARE BLESS ALL WHAT YOU SAID IS 100% TRUTH YOU ARE THE BEST SINCE MY BROTHER CAME BACK FROM AMERICA HE SAIS IS THE DAY HE COME BACK TO LIFE AND REGAIN IS HAPPINESS NIGERIA IS THE BEST PLACE TO LEAVE
2026-09-28 15:21:37
4
ajali606 :
My brother we drive truck is a big salary but we forget about family stuff god bless you brother
2026-09-28 20:16:57
2
jowizee :
me wey don build apartments down, me i want go back enjoy my life,western economy no be am,
2026-09-28 13:52:03
3
FACE_OF_CASTLE :
God go bless you ooh bros , fear no de let them go house because no level ….. even na one room build back home because old age de very very expensive abroad because abroad children no send their parent at all talk more of old age ….:::
2026-09-28 13:59:57
3
Mimi 🌸🦋babe🦋🌸 :
time will tell very very soon. .so many foolish one can naver understand u broda.lol
2026-09-29 11:47:34
1
To see more videos from user @iyareofficial1, please go to the Tikwm
homepage.