@theupdatehouse: Omor 😩💔 #fyppppppppppppppppppppppp #yellowfish #heartbreak #govirallllll #joliebaby

THE UPDATE HOUSE
THE UPDATE HOUSE
Open In TikTok:
Region: NG
Monday 28 September 2026 13:08:26 GMT
88702
10114
706
2018

Music

Download

Comments

mary_bella011
Mary_Bella :
love nah ur mate, but is very unfair boys make una stop this fake love of a thing abeg
2026-10-26 05:35:00
0
rittylacey
Mrs Toks💍 👑 ❤️ :
but yellow dey quick move on o
2026-09-29 05:16:54
1121
shes_anny
Anita :
Me and yellow fish just Dey suffer for love😂😂
2026-09-28 23:19:28
618
luna8hg6
Luna 😇🖤😇🖤 :
you see Ivana, yellow fish and me love no de favor us 😭😫
2026-09-29 05:33:46
294
succybliqz3
Success🌺🦋 :
Ur instant nor dey lie 😩😂
2026-09-29 01:25:02
154
call..me.abby
Keni❤️🐝 :
Relationship no Favour me and yellowish 😭
2026-09-28 19:47:22
149
sugarbb07
Olivia baby👘👘🩱👖 :
Abeg just go start new love for Kano
2026-09-28 20:42:49
202
galaxybaby_official
𝐆𝐀𝐋𝐀𝐗𝐘 𝐁𝐀𝐁𝐘 🐬 :
She’s just a girl that needed true love not money.
2026-09-29 09:51:07
118
just_faithy132
꧁༒𝔽𝕒𝕚𝕥𝕙𝕪༒꧂🥹💕 :
Omor she strong oo🫩💔💔😪
2026-09-29 02:20:34
63
nailtechinotefe2
Nail tech in otefe :
Which day this love go favour me and yellow!? 😂😂 We don too suffer for love 😁
2026-09-29 01:34:06
62
gifted.gift202
🧚🏻just🕊️her 🌹🔥🥺 :
this one really break am for you to see her dey cry 😭😳😭
2026-09-29 03:16:07
76
calmebilo
🌺🦋BILLIONAIRE🌺🦋 :
Soo emotional and funny🥺😅
2026-09-29 08:36:47
57
classicfaithful
𝓒𝓵𝓪𝓼𝓼𝓲𝓬 🫧🎀🤍 :
Who go love me and yellow fish 😭😭😭😭😂
2026-09-28 23:52:25
59
abikeoftiktok28
_ABIKEADE_ :
person don curse me and yellow fish love life 😭😂
2026-09-29 08:09:24
61
bby_diver1
Bby🥀diver🥹💦🌹 :
Everybody get wetin dey do them
2026-09-29 02:56:53
81
julietdaniel14
Juliet😍 :
Comot hand for love ooooo😩
2026-09-28 20:13:44
44
ellabby352
Ella Bby ✨ :
omo I dey feel bad for her
2026-09-29 07:33:31
36
osenomo
osenomo :
She’s such a lover girl na why he they pain am
2026-09-29 08:18:05
14
big_chichii
Big Chichi🦋 :
chaaaiiii, I feel bad for but sha comot hand for love oo
2026-09-29 02:15:41
14
angel_gold_01
꧁༒☬𝓐𝓷𝓰𝓮𝓵 𝓖𝓸𝓵𝓭☬༒꧂. :
But how Una Dey allow man Dey make Una Dey cry. Like how?
2026-09-29 02:13:14
31
blinzybea0
MARYJANE ❤️🥺 :
Not funny tho😔💔
2026-09-29 06:42:48
24
her_self94
🩵$ME👑 :
this girl to dey love 😘
2026-09-29 07:30:44
7
prettyprincess1234567898
prettyprincess1234567898 :
Relationship nor dey favor me and yellow fish
2026-09-28 22:00:09
17
sexyannie30
…..!💔 :
U are a fine girl stop crying
2026-09-28 22:49:17
16
To see more videos from user @theupdatehouse, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About