@julliecassie: OLòDO: All my classmates wey no sabi book that year, na dem dey win pass now😭😭😭 The olòdos are winning somehow and the brilliant ones still dey submit CV and proposals everywhere . God abeg! Let’s not even talk about the ones wey no too fine that year, the way Dey are beautiful now ehn! God abeg ooo 🤲 #viral #trending
Julliecassie
Region: NG
Monday 28 September 2026 17:01:11 GMT
Music
Download
Comments
Amenlyntyiana 💯❤️ :
Because of money people go agree say them be olodo
2026-09-28 22:23:08
1
Eagles💕 :
Omo i be olodo put life still the whine me
2026-09-29 01:05:11
0
Druxzy :
no be say Dem be olodo.. Dem no just get interest for sch or book
2026-09-28 21:47:45
13
¥vnġ $@TÕ$Ħî :
No be every olodo Dey succeed ooh😂😂
2026-09-28 22:16:20
1
Emmanuel :
I swear after school na there reality take start
2026-09-29 01:37:48
1
Ajibola 🌻 :
I be Olodo, but I never still get the money oh 🥺
2026-09-28 20:22:11
37
MIlly⌚🎒 :
reality is brutal fr ngl
2026-09-28 21:09:55
1
ikenna :
no one was olodo ma..not every child develop at the same time....
2026-09-28 18:12:02
13
RMB 🦂 :
The guy wey carry first pass for school na volcanizer now
2026-09-28 21:53:19
6
N.Kiisibari :
Most intelligent people follow the rules and Sadlyyyyyyyy....,,,,
2026-09-28 23:25:40
2
KELECHUKWU🙏🏻 :
Omo truth be told 😩
2026-09-28 18:15:40
14
Shawn :
You no talk about bad boys was de disturb class
2026-09-28 19:04:52
7
Skimzy King 👑 DC :
I Carry c 43 AMG comot my mathematics teacher shock 😲😲😲😲
2026-09-29 00:45:55
1
DICE_ALEX ♈️ 🇳🇬 🇨🇦 :
I’m example of them omo I get bastard money now
2026-09-28 22:13:24
1
OVIE-PETERSBURG :
HIM GET ONE OF MY FRIENDS WHEN DEY THIEF HIM PAPA MONEY BUY FANTA COME SCHOOL
2026-09-28 19:45:43
3
Igho Igholin dresses :
You nor lie
2026-09-28 20:19:34
2
rawafrica⚓️🪞⚓️ :
I swear
2026-09-28 19:59:48
2
🌸ATHENA🫶🏼QUEEN🌸 :
I Dey tell you ooo . E get one over sabi wey know book Omoh she Dey sell Ugu for Iyana ipaja market and she be best for science class then
2026-09-28 18:57:05
0
Onosetale :
Life no rely on LCM and quadratic equations 😂😂
2026-09-28 19:52:42
3
illygatti :
Olodo wey guide and throwing you subtle jabs 5&6
2026-09-28 21:07:40
2
Mrs Edreas🥰😇 :
u lie ooo majority of them dey abroad ooo mi still dey Nigeria dey struggle to make am omoh 😂😂😂😂😂😂😂😂😂
2026-09-28 17:07:02
2
fk_ahmed1 :
aswear d first class student in class na teacher today
2026-09-28 20:52:18
1
Azz :
a lot of intelligent people end up working for other people
2026-09-28 21:08:38
1
Oracleofph :
Lifemathics pass mathematics
2026-09-28 20:05:01
1
BabyG :
and na them first enter uni or poly first B4 people wey sabi book
2026-09-28 21:29:30
1
To see more videos from user @julliecassie, please go to the Tikwm
homepage.
© 2021-2026 TikWM. All rights reserved.