make the thing no just touch my afang soup because Na double death e go die
2026-09-28 18:07:39
183
JDchola :
isn't the ghost supposed to be after him or his life, why the pot? I never knew hunger dey catch ghost indeed hunger dey ๐ ๐๐๐๐๐๐คฃ๐คฃ๐คฃ๐คฃ๐คฃ๐
2026-09-29 15:10:21
5
Ruth โค๏ธ :
wetin ghost dey find for pot ๐๐ญ
2026-09-30 16:51:26
13
Unizik makeup artist :
this ghost wan chop my afang soup wey I dey keep for tomorrow ๐
2026-09-29 15:45:32
13
To see more videos from user @akwaman90, please go to the Tikwm
homepage.