Language
English
عربي
Tiếng Việt
русский
français
español
日本語
한글
Deutsch
हिन्दी
简体中文
繁體中文
API
Home
How To Use
Language
English
عربي
Tiếng Việt
русский
français
español
日本語
한글
Deutsch
हिन्दी
简体中文
繁體中文
Home
Detail
@call_me_mani22: #foryoupage #goviral
call_me_mani22
Open In TikTok:
Region: NG
Monday 28 September 2026 18:44:57 GMT
56057
14031
133
1589
Music
Download
No Watermark .mp4 (
0.54MB
)
No Watermark(HD) .mp4 (
0.63MB
)
Watermark .mp4 (
1.2MB
)
Music .mp3
Comments
prettyonyi15🌸💕 :
She would belike where ur babe na 😭😂 ma u haven’t seen me sleep out for days now na shuu
2026-09-29 07:29:14
2
Aunty_JoJo🧚♀️😌😍!! :
So una mama sabi una babe ?😭
2026-09-28 23:17:58
429
𝓛𝓸𝓿𝓮𝓽𝓱🍀💕 :
My mama tell me say my relationship no dey ever pass one week ,she no lie sha 😭😭 but even tho 😭
2026-09-29 06:37:07
91
✨ :
She con conclude na my bad character nor allow me see man chai😂😂
2026-09-28 21:35:17
348
🎀Madeofwhite🐻🌸 :
Them say make I start to dey use my relationship do content because e no Dey pass one week 😹😹not my fault, I’m just a girl that can’t ignore signs
2026-09-29 06:58:16
6
ALEXANDER🖤 :
She and my babe don turn bestie o guy 😭😂
2026-09-29 01:02:40
72
ogorchukwuella :
My mama say I calm this period…….😩😩😩I no they fly for air again 😩😅😅
2026-09-29 07:24:16
5
D’Nails Luxe :
My sister and her friend just Dey use me laugh 😔
2026-09-28 22:02:03
141
❀ 𝓐𝓶𝓪 𝓞𝓭𝓲𝓷𝓵𝓸 ❀ :
Na why I no dey tell am anything again.
2026-09-29 06:18:37
11
🍒 :
Nah once I ask my mama which one 😂
2026-09-29 04:18:25
19
𝓠𝓾𝓮𝓮𝓷🧸💕 :
Real, she say that my babe wey Dey find me come for night I just know say this woman wan put me for thinking 😭😂
2026-09-28 21:44:57
37
sunshine nwa 🖤 :
She even call him name 😂😭
2026-09-28 20:21:15
76
Pearlhatesboys😡😹❤️ :
She say hope say me and that person wey dey do night call that time go marry me😭😂😂,person wey no dey exist for my life again
2026-09-28 23:23:43
61
Sammie💀💚! :
Naso my mama ask say that girl wey I dey follow talk for night nko wey I go dey smile😂😭 she won put me for talk but no wam😂
2026-09-29 00:13:24
10
. :
Omo ehh she no go allow me heal in peace 😂
2026-09-28 21:47:01
9
🎀O.Y.E.B🎀 :
“Your baby no call you again?” This woman, wetin I do you?
2026-09-28 22:59:46
10
Cupcake🧁🎀 :
Until I start to dey cry for her
2026-09-28 20:38:13
5
Gift🎀👅 :
She rush conclude say na my bad character and pepper body 😭💔😂 She sabi talk ooh chim
2026-09-29 06:34:49
0
Anike💐🌚❤️ :
My mama still dey ask of my ex wey we don break up since 2024😭, as me sef never gree enter another relationship since then😭😹😹
2026-09-29 06:43:45
4
Omaisprettyasf🥹💕 :
My mama wey ask me of that my babe wey he name no Dey comot for my mouth na once I comot for house no be me she go put for talk😂😂
2026-09-29 05:33:42
2
fayyy._vour :
You’ve not packed your bags to go for weekends at that your friends place, mummy swear say you no notice say me and that my friend no Dey again 😔💔
2026-09-28 22:50:02
4
Julius Calvin :
I no Dey ever gree say I get babe
2026-09-29 06:34:50
1
Lol.men🙂💔 :
Na so she ask me direct say Shey ay don dump me again ni 😭😂I no Dey go him house again na once I burst cry😭😂
2026-09-29 00:16:00
3
😇 :
My own mama say she don observe say ino dey call anybody and nobody dey call me
2026-09-29 05:42:37
2
To see more videos from user @call_me_mani22, please go to the Tikwm homepage.
Other Videos
Viên giặt xả 5in1 cứu tinh cho người lười như chồng #viengiatxa #viengiat5in1 #xuhuong #review #viral
#creatorsearchinsights #créerunevisionetunaperçu #2026 #news @Aghaly🥰Tamikrest @Moussa @Amerhookel 45 @Cheikhe Ag Tiglia @موسى🇩🇿 @Jacob Davis #tamanrasset
Her gloomy day💔 #police #policeofficer #cops #copsoftiktok #policeman #girl #badday #foryoupage❤️❤️ #fyp #unitedkingdom #england
طريقة سرّية تم التكتم عليها لعشرات السنوات.. كيف تتم معالجة توقف تسوس الأسنان بدون ثقب ولا حشوات ولا ألم.. التفاصيل داخل الفيديو.. #creatorsearchinsights #hajj_mhd1 #العالم
About
Robot
API
Legal
Privacy Policy