@bbcnewspidgin: Nigerians don begin ask wia dia president dey as im working vacation neva finish. President Bola Tinubu don dey out of di kontri since 30 August on three weeks vacation wey e bin extend. @chukwunaemekingsl explain why Nigerians dey ask questions about dia presido absence for di kontri. Edit: @TemFilms #bbcnewspidgin #tinubu #nigeria #france #nigeriantiktok🇳🇬

BBC News Pidgin
BBC News Pidgin
Open In TikTok:
Region: NG
Monday 28 September 2026 18:47:31 GMT
25467
1772
78
25

Music

Download

Comments

chibyke101.officia
Chibyke101 Official⚡️ :
na Valhalla him dey
2026-09-29 15:40:47
1
kaptain169
fake prophet :
tinubu dey cook himself for India against 2027 election
2026-09-29 15:58:50
3
steady.charger
Bhąđ 🦇ïńFłųąñçê🤫☦ :
Abeg make ebe wetin I Dey think 😭
2026-09-29 01:28:57
1
wolos29
OMOÒGovibz :
Omo, and All Nigerians Dey loook…..That means the law nor Dey work?🥺
2026-09-29 01:35:40
1
big.stan646
Big Stan :
If wetin we dey expect no happen today, e go happen tomorrow
2026-09-29 06:07:04
7
chidex_money
ChidexMoney™️ :
Tinubu is a criminal
2026-09-29 10:58:26
26
petergabriel171
can yaman :
Person that asks for loan yesterday.
2026-09-29 02:43:35
1
mr.soft67
Mr Soft :
Is Tinubu still Alive???😳😳😳
2026-09-28 18:52:26
22
deywell8871
Simeon T. :
There's a prophecy in ground oh, maybe the dots are connecting...
2026-09-29 11:35:49
3
nigeria36state
Nigeria 36 state 💫 :
don't panic Nigeria will be grate again 🙏
2026-09-28 21:11:51
3
emmanuelsamuel5
Emmanuel Samuel :
Abi God don do am?🙏
2026-09-28 22:21:17
13
piroskiboss991
Piroski Boss :
our dream come true,make e no be wetting I dey think ooh
2026-09-29 12:49:39
2
oil.money023
oil money :
4+4=8
2026-09-29 05:41:51
0
chibuikeokechukw47
Chibuike Okechukwu :
fake news
2026-09-29 08:16:22
0
eng_promise
promise :
tinubu regime is not favoring me at all
2026-09-28 19:22:33
8
ukor.dickson
Ukor Dickson :
2026-09-28 21:35:02
3
boizsportsworld
Boiz sports world :
confused country imagine
2026-09-28 22:00:19
3
yardanzy1
mc yardanzytv :
comdy country 😂😂😂😂😂😂😂😂
2026-09-28 22:16:24
1
oscar1090q
Oscar de best :
fake news
2026-09-29 00:43:17
0
friday_036
FRAYO :
Nigerian president na photo 😎😎
2026-09-28 20:41:05
1
user724256036
YOUNG,,D🇨🇲🇧🇾 :
he's jus from borrowing billions ooo🤣🤣🤣🤣
2026-09-29 16:14:29
0
sky9199
SKY :
European ladies on our president Lodge😂
2026-09-29 17:34:03
0
homeboy0a2
H.I.M :
nonchalant president
2026-09-28 22:22:08
0
To see more videos from user @bbcnewspidgin, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About