@beelal_boss: Ani i lie ?😂💔😭 #viral #trend #jokes

Rich forever💸👑
Rich forever💸👑
Open In TikTok:
Region: NG
Monday 28 September 2026 19:23:28 GMT
30129
4430
178
1287

Music

Download

Comments

michaelco01
Michaelco :
And me wey Dey on aesthetics shit na still the same
2026-09-29 18:04:02
4
ja_tolany
Abdulrahman 🦚 :
Me wey be funny man
2026-09-29 15:07:10
335
n_eight3
NΛTHY ✞ :
even me wey give her 100% attention our reward na same thing 😂
2026-09-29 12:33:22
362
ibrahim_ola19
I B R A H I M 🪖 :
And Me wey dey always complement her rubbish 😂
2026-09-29 11:50:59
142
whos_true
Leo :
Me wey dey allow them con charge too , make una no forget me 😆😆, na still the same reward
2026-09-29 18:49:05
1
vickymolly7
vickymolly7 :
Me way Dey give her iPhone to do video 😂
2026-09-29 16:51:45
29
victorjr.330
Victor🧃 :
Even me wey be her streak partner our reward na the same oo 😂💔
2026-09-29 16:15:12
17
eviltemtah
TËM TÂH ✅🤝💯 :
Me wey no do the two still get reward watin i go talk
2026-09-29 14:30:22
27
tim_o_tii
TIM⭕️THY :
Me wey love bomb sef go still collect the same reward
2026-09-29 15:48:26
21
ha_ssan_42
💔🥀 :
Las Las na same promise land be our goal😂
2026-09-29 13:07:33
21
fynest010
فنن :
thanks and Thank you so much no be same 😂
2026-09-29 12:32:42
10
1modella
Mode Lla :
No be desame jor, I go ask for transport and you no go see backwoods and provision even singlet and boxers😭😂
2026-09-29 13:46:54
5
phalzkid
𝙿𝚑𝚊𝚕𝚣𝚔𝚒𝚍༒☪︎ :
Even me wey be HB na same reward 😂
2026-09-29 18:50:19
3
anthony_sage
Anthony🔥💯 :
me that is a shoulder to cry on aka emotional support
2026-09-29 16:58:15
8
dhat_beekay
𝔘𝔫𝔠𝔩𝔢 Beekay 🪐 :
Damburauba nan 😂🤲💔😂
2026-09-29 13:26:51
5
marleekace_
marleekace :
Na me they console her when the main boyfriend do waiting no concern me 🤣🤣🤣🤣
2026-09-29 17:20:00
5
kedadii
KEDADI 😈 :
even me way be home boy na same
2026-09-29 12:49:48
11
_bruno.jr
_bruno.jr :
I love this caping 😂
2026-09-28 19:35:05
0
slendy_047
slime👽🚀 :
E go take time but e go reach me wey Dey give attention 😏😂
2026-09-29 14:23:43
2
yamiski3
大衛 🪖 :
Me way dey dance for girl
2026-09-29 18:36:23
3
umvrh_fvruq
𝓤𝓜𝓐𝓡𝓕𝓐𝓡𝓤𝓠 🙂‍↔️🥷 :
2026-09-29 11:53:29
1
big_coded7
匚ㄖᗪ乇ᗪ💙🦅 :
Even me wey funny na the same reward 😂😂
2026-09-29 14:04:52
1
nuramuhammad367
[email protected] :
nice one bro
2026-09-28 19:54:41
0
jee_ar__creative
Jameel Muhammad  :
Very Sturborn boy😂
2026-09-29 09:49:13
0
heiseleda
✞ 𝔹𝕒𝕟𝕜𝕫 𝔽𝕩 𓃶 :
me wey give am attention, all our reward na d same
2026-09-28 20:45:55
1
To see more videos from user @beelal_boss, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About