That one no concern landlord, nah how e wan take increase rent dey their mind
2026-09-29 18:48:05
1
Jëññïfèr :
E get one comment wey I dey find 😂😂😂😂
2026-09-29 14:29:20
77
DANNY :
Nigeria nothing fit affect Una 😅
2026-09-29 11:36:02
92
Deraa ❤️ :
wetin be this asking for my neighbor 😂😂😂
2026-09-29 14:45:39
28
AG collections ✨ :
make person comment wetin dey my mind na😂😂
2026-09-29 14:44:12
23
INI GIRL 🌸🌺🌻🌹💐 :
Wetin be this[Laugh approved]
2026-09-29 14:57:56
6
KELLY 💘 LAST 🥵 BORN 💙💔 :
my own be say make I Carry my gas and pot 🍯 so that anywhere I get my sf I fit dey there chop 😂😂😂😂😂
2026-09-29 13:55:22
25
Treasure okoi :
Omoh this one Don pass becarefull oo
2026-09-29 16:34:37
3
CASSANDRA8080 :
😂RIVERS STATE FOR A REASON
2026-09-29 14:30:04
2
Genysmart :
Every disappointment is a blessing 😂😂😂
2026-09-29 15:07:59
2
@jazz_lincoln2 :
Nigeria no fit make am😂😂😂
2026-09-29 14:22:26
9
Debby Classic💕💕 :
aswr😂😂😂
2026-09-29 13:33:15
1
TOSHIBA :
aqua man
2026-09-29 17:21:23
0
Baby menu AKA Afro queen ❤️🥰 :
Everything for Nigeria na play.😂😂
2026-09-29 13:59:29
4
Mimilove :
thank God o you now have swimming pool right inside your parlor u don blow 🤗😂😂
2026-09-29 13:54:29
8
MR $ :
why naa
2026-09-29 18:25:17
0
cleaner :
kai nigeria
2026-09-29 08:58:24
1
jay-jay :
jahhahahaha
2026-09-29 13:11:40
0
Ebere 💕❤️ :
😂😅
2026-09-29 13:08:46
0
joygabriel216 :
sorry ohhhh
2026-09-29 08:16:50
0
Osinachi David❤️✝️ :
Thank God say I de rumukwurusi 😂😭
2026-09-29 12:59:33
1
Naza_EkpereM 🎀 :
This is the number one reason why I don’t like living in Port Harcourt. Because once rain falls like this, my brother, ehhh… everywhere just changes 😂
But honestly, why is Port Harcourt like this? Why does it always have to be like this whenever rain falls?
2026-09-29 14:03:47
1
MIGHTYLARRY PETER :
OMG
2026-09-29 12:02:10
0
Macjens Art Studio 🎨 :
Jacuzzi
2026-09-29 09:30:58
1
Ritaogolo :
Chai God don run am for una ooo free jacuzzi 😂
2026-09-29 01:10:48
3
To see more videos from user @artlifeeze, please go to the Tikwm
homepage.