@pulsenigeria247: This is SO Lagos-coded! 😂 Load passengers, dodge okadas, squeeze through traffic and basically experience Lagos chaos from your browser. ❤️ VC: Eureka #pulsenigeria247
Pulse Nigeria
Region: NG
Monday 28 September 2026 20:14:54 GMT
Music
Download
Comments
Juen :
the road has no potholes
2026-09-28 20:53:35
4755
𝐂𝐇𝐑𝐈𝐒𝐓𝐈𝐀𝐍✨ :
Before this we had ole game
2026-09-29 16:55:46
15
Ejalen Patrick Okojie🇻🇦🇳🇬 :
the fm station used getting ready to sue the developer
2026-09-28 20:31:43
1679
Nita ☘️🤍 :
Who Dey play lagoslife? 😂😂
2026-10-02 08:57:31
55
unknown1_0113 :
Una wan use game spoil my life 😂😂 Ma Lagos life I Dey play wey I never play finish. I don see new one. I won’t go there
2026-10-04 16:27:29
0
Tazer :
I don play this game tire today, it's very fun ☺️
2026-09-28 21:03:31
1549
VEE 🦋♧ :
make una add me
Ocean_side
2026-10-04 17:35:41
0
WaleSwago🥀🌗 :
Wetin make people Dey waka for middle of road 😂😭
2026-09-29 16:04:01
560
Ogo Of lagos🤍🤭 :
No traffic ? No touts ? No police brutality? No bad roads ? No Tik toker for road ? 😂
2026-09-28 22:05:28
987
Diva♧♈ :
I go just feel like to carry people pass their bus stop😂😂😂
2026-10-04 10:13:34
0
Dedea🧚♀️✨🤍 :
If you play it with link you can add it to your Home Screen
2026-10-04 14:10:17
0
Website & App Developer Lagos :
If na you I jam today, no vex 😂
2026-09-30 09:24:38
225
EkoBantie💯 :
Those people no dey cross fast I don kill people tire 😂😂😂
2026-09-29 19:51:52
205
PINTO👽👽 :
I was playing this game last night and I was shouting Werey commot for road
2026-09-30 05:59:21
92
❀ 𝓟𝓻𝓮𝓽𝓽𝔂___wura🌸 🎀 :
I don’t even understand the game fr
2026-10-03 22:26:09
0
B🍒🍒🍒 :
Make Una add me abeg
2026-10-04 15:02:25
0
ᗰᖇ. ᐯIᑕTOᖇ 🥱 :
Bro deserves an award 😂😂
2026-09-28 20:19:35
271
Baddie without a daddie😝 :
😂😂😂
2026-09-29 06:29:09
5
LagosIslandPhotographer1 :
Omo how I go take withdraw my money and food I collect along the road seh 😭
2026-09-30 13:56:52
5
𝓡𝔂.𝔁𝓸𝔁𝓸 🎀 :
Who knows this one 😂
2026-10-03 09:14:32
8
gettingpaidsoon🪖🎖️_ :
Omo I just dey drive danfo dey go 😂
2026-09-30 07:38:33
6
Faithyyyyyyyyyy❤️💕 :
Na wetin I Dey play since yesterday
2026-09-29 21:44:08
77
Araba 🥇 Snr :
me I don jam one boy for ojuelegba ooo 😅 he no cross well
2026-09-29 18:06:17
49
Mr Lonely 😔 :
No police stop I no play
2026-09-28 20:43:18
39
cryptoandgiftcardsvendor :
After all the trauma danfo has put me through, you still want me to drive one in a game? 😭😂
2026-09-28 20:21:37
36
To see more videos from user @pulsenigeria247, please go to the Tikwm
homepage.
© 2021-2026 TikWM. All rights reserved.