and you get serious babe way you no one see with anybody
2026-09-28 21:45:58
7
@Nifemi ๐ :
Omo my friend just collect breakfast na Fanta e Dey use hold body ๐ฅบ๐ฉ
2026-09-28 21:14:33
5
G"MONEY๐ฆ๐ซง :
Last man standing 12:00
2026-09-28 23:02:39
8
โก๏ธ ๐๐๐ฌ๐ฌ๐ฒ โก๏ธ :
I don finally comot hand o๐
2026-09-29 15:31:18
2
R ร ๐ ฐ๏ธ ล ๐ฆ :
Anything way go mk me luvโฆ i reject it
2026-09-29 18:09:00
2
๐๐ :
Relationship my ass Iโm done!!
2026-09-28 20:52:44
7
mybabe.lovesme :
I need a bf
2026-09-28 23:21:54
4
.. :
before my eye go tear finish [Laugh approved]
2026-09-29 10:56:01
1
๐ด๊จ Slim Wendy ๊จ๐๐ซง :
after eating egusi soup finish ๐๐
2026-09-28 22:18:43
1
Blue๐ Savage ๐ :
Relationship my ass am done ๐๐
but I love you oo baby ๐
2026-09-28 21:09:40
1
Jovialbabe :
Boss kid talk one na u dey confuse us only u Dey relationship still Dey single haha ๐๐๐๐ Abeg
2026-09-28 21:29:06
1
๐ฅslim๐น๐ซฆfit๐๐น :
who's relationship in the fucken chat
I don enter another one yesterday ooo
I no get time to ill ,I no dey sick ๐คฃ๐คฃ๐คฃ
I broke up on Sunday enter another for Monday na so life be ๐คฃ๐คฃ๐๐