My birthday dey come soon and I no guide but I thank God I think say this year I go fit save small money take carry myself out even once cause I never celebrate my birthday before and I dey turn 20 soon but problem come I Don spend money way I save for family problem now I dey zero but I know say God dey 🙏🥲
2026-09-29 07:43:09
0
Kizzy Jay :
E b like you go need ask Steve Harvey if him at some point been visit Nigeria cos what’s with this resemblance 😂😂😂
2026-09-29 00:04:12
62
amarachukwu847 :
I’m the first 😂
2026-09-28 21:55:31
100
𝔻ℕ𝕃🐾 :
Guy i love you dressing sence❤️🔥
2026-09-29 07:30:21
1
GOZIE :
Wetin you and that senior man dey discuss for there...na that conversation I wan follow
2026-09-29 00:36:46
1
mka099998 :
Steve Harvey the resemblance sharp
2026-09-29 05:18:41
10
N~F :
Cleannn fam
2026-09-29 07:01:30
1
giftedblossombeauty :
me i just need money for business nothing much 🥹🥹
2026-09-29 09:45:02
0
More!💎 :
Diplomatic moves🔥🔥
2026-09-29 02:28:31
1
勝利者🪖 :
Boss abeg help me change my iPhone 7 🙏🙏🙏🙏🙏
2026-09-28 21:56:51
3
Daniel Olivas :
If you have one advice to give the youth given how far you have come where you are coming from, what will it be ? This life is all I dream off but I feel like giving up 😔
2026-09-28 21:58:28
4
BaaaamBii 🔋🦅 :
Good music lover listen to this
2026-09-29 07:43:44
1
𝐌𝐑 𝐒𝐂𝐎𝐓𝐓 🎭🪐 :
MR EKELEDIRIUCHUKWU 🥺🥰
2026-09-29 00:58:10
3
Ashley Wilson :
He's a Big Fish 🐳😁♥️
2026-09-29 01:17:29
2
Nkasiobi⭐️🌎 :
I just love you 🥰
2026-09-29 01:24:16
2
Berry💋❤️💋 :
2026-09-29 10:19:41
0
SZ🤎 :
Na me comment first ooo
2026-09-28 21:55:45
0
Nedu art 🎨🎭 :
boss
2026-09-29 00:03:04
2
Prospero :
I Dey see Ekene TG omori and many of my soldiers friends
2026-09-29 09:18:29
0
APolo’s tongue☀️ :
All those your jackets Dey enter my eyes ooh Egbon 😂 too swaggy 🔥👌
2026-09-29 09:27:58
0
GOD’sPLAN🎡💛✨🏋️ :
Mentor 💯
2026-09-29 10:00:05
0
hush bobby gee :
Anytime I lock in I dey find money bag but I no Dey see ham 💔🥺
2026-09-29 09:49:47
0
Pharm Nelson Onyeka :
lol
2026-09-29 10:21:05
0
Adedoja ❤️✌️🤗 :
2026-09-29 09:32:44
0
Vicky love 😘 :
My type of man 🧍♂️
2026-09-28 22:55:44
0
To see more videos from user @ekeledirichiukwu, please go to the Tikwm
homepage.