@www.rogers0: I Dey help you take care of your babe ?😂💔#rogers

ROGERS⭐️
ROGERS⭐️
Open In TikTok:
Region: NG
Tuesday 29 September 2026 00:11:19 GMT
18803
3323
44
411

Music

Download

Comments

user_notfound438
Saint 🕊️🤍 :
Bro you too much oo.hunger nearly kpai me yesterday 😹💔
2026-09-29 12:54:02
3
bigray375
Raymond💥 :
Maybe there two wan use your money cook jollof rice 😂😂
2026-09-29 09:22:44
144
vantage_opara
vantage :
Oboy, thank you na your money we take cook stew like this
2026-09-29 10:22:47
48
sad_habibi
Tiffannyyyyyy🌺🪸 :
The babe no Dey help herself too ?
2026-09-29 09:40:14
14
sayheytolisky1
Lisky :
The girl say she no wan disturb her man for money because she love am make the boy no go think say na he money she Dey after 😂😂
2026-09-29 11:10:33
21
frtryagainnn
$ :
Your reward dey heaven my bro🙏🤣
2026-09-29 11:06:18
1
antis0cial18
🪾🦉 :
continue dey help am abeg
2026-09-29 13:19:19
0
thequeenaderewa_
TheOtherWoman.👰🏾‍♀️🪼 :
Dem say your reward dy heaven😭😂💔
2026-09-29 12:29:27
4
foreignmoney11
𝐅𝐎𝐑𝐄𝐈𝐆𝐍 ® :
No vex boss 😹
2026-09-29 07:22:34
15
sheisnyla_01
奈拉ᥫ᭡✨ :
Na 2k way I beg u de make u cast me
2026-09-29 11:42:06
2
ydk_mide01
Ms.mhidey!😽💗 :
I’m sorry nau😭😹
2026-09-29 12:33:23
0
thatgurlmonalisa1
D👸💕 :
No vex 😭😂
2026-09-29 10:20:57
1
mr..smoky51
➕ :
2026-09-29 08:34:06
1
ade_molaaa
_ade🪖 :
No vex
2026-09-29 13:40:43
0
blackh153
Molly🖤☠️🦅 :
😂😂
2026-09-29 10:43:21
1
quadrich365
QuaD :
2026-09-29 02:44:52
1
donatus607
𓆩♡𓆪 SaintDona :
2026-09-29 00:42:02
1
odoba90
P R E C I O U S :
2026-09-29 08:14:25
0
tryingnottobesad
YEMI🩶 :
Na me tell her say make she ask you
2026-09-29 13:28:45
0
bigfuvkingjinks
𖣂 :
person talk say na the money him and the girl take cook stew… girl go tell you if boy credit her😹💔
2026-09-29 10:59:00
1
baeivy2
Baeivy :
Nor vex jare 😂😂😂
2026-09-29 12:32:04
0
wakeupthinkboutmoney
𒆜𝕄𝔸ℕ𝔻𝔸𝕋𝔼𒆜 :
She tell me say na 500mb she dey manage😂
2026-09-29 12:19:45
0
malaga.....100
23🙊✨ :
No vex 😂
2026-09-29 12:11:05
0
young.money.gadget
Young money gadget store 📱 :
I no Dey help
2026-09-29 11:58:01
0
just_smile_08
𝕁𝔸𝕐𝕁𝔸𝕐 𝔽𝕏 :
2026-09-29 09:11:03
0
To see more videos from user @www.rogers0, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About