He is sleeping for now …and he will soon be driving 😌
2026-09-29 16:15:44
1274
🌸🩵Adaeze🌸🩵 :
My own de reply me two days later...
With the excuse that he was really busy and didn't touch his phone.
For the whole two days werey no touch phone..
Okay oo
2026-09-30 05:01:18
285
𝓐𝓾𝓷𝓽𝔂 𝓚𝓲𝓶🤍 :
Babe wey I go greet good morning for 7am… he go reply for 11pm😂😂😂😂
2026-09-29 17:31:47
308
E🌺 :
I Sha don go add good morning to the good night wey them no reply me😪😔
2026-09-30 09:48:26
32
🦋Ni Fe Mi🦋 :
E wan go bath since 12 e never text since then 😂
2026-09-29 15:27:49
374
BAROKAH💜 :
All them “don’t be a boring gf”😭 he get my time?😂
2026-09-29 14:05:55
949
𝑀𝓈.𝐿𝒾𝓁𝒾𝒶𝓃 ♡ ✨🌸 :
I go just leave you me wey Dey always get gist
2026-09-29 17:24:14
86
Temmy🥶❤️🦅 :
Shey nah bby wey no dey text me if ino text him i wan gist 😂🤲💔
2026-09-30 06:58:21
18
gerli_xo :
Sleeping—driving—gym—working… as if say nor be wetin e Dey do since, Abi Der promote am?
2026-09-29 23:44:48
45
yyour_muse🙃 :
Na so the relationship go spoil
2026-09-30 11:27:51
1
___tiara__ :
Oh you guys have a babe to gist😂😂 wow I’m missing a lot 😂 i just be texting my GPT about how my day went 😂😂
2026-09-30 08:02:40
51
💔🪫 :
She say “how I wan explain say Anno see ur message” nd she dey post for status
2026-09-29 16:44:48
38
🥀🌻💕~Ñĩfemĩ~🥹🎀 :
Person wey go ddy reply me ok, my epistle and complain just Dey waste na wa o 😂, but I love my baby
2026-09-29 23:25:34
19
ifenikili1 :
Oh no be only me de this table 😂😂
2026-09-29 11:52:24
80
Sammie💀💚! :
I thought we’re all single before so how come una get babe 😂
2026-09-30 10:24:15
3
MENACING FRAAA🀄️😒 :
I think say na only me de face ham
2026-09-30 12:03:37
1
DeDe_Uchenna :
Omoh Una Dey go through a lot oo 😂
2026-09-30 06:02:23
8
opeyemi🥹🧸 :
Nah me Dey date my self
2026-09-29 20:30:22
8
prettygirl_rema :
E go make the gist long na 😭😭😂😂
2026-09-29 11:21:32
22
❤️🫂 LilMissHappiness🦋💐❤️🩹 :
Mine active 247 but the werey na quite type 😂💔E no Sabbi gist
2026-09-30 09:12:11
13
🍁 :
When I manage put in effort they give me 10,000 reasons not to ever try it again
2026-09-29 15:50:30
19
Stephanie🧸❤️🦅🦅 :
Yess😭😂by that time gist don tire you
2026-09-29 15:20:03
15
Amaka🙂↔️💋! :
Person way deh always deh busy every minute of en life?
2026-09-29 17:47:25
12
🩰🤍 𝒮𝑜𝒻𝒾𝒶 🫧✨ 🎀 :
the thing go far 😂😂
2026-09-29 06:02:53
13
Vanessa :
He never reply since yesterday 😹
2026-09-29 18:08:23
6
To see more videos from user @official_princeeeee, please go to the Tikwm
homepage.