@imsunkeanyi: 🙂. #imsunkeanyi #owerri

IMSU NKE ANYI 📚🎓
IMSU NKE ANYI 📚🎓
Open In TikTok:
Region: NG
Tuesday 29 September 2026 05:58:31 GMT
13616
1554
100
43

Music

Download

Comments

janefrancies76
Janefrancies🌻 :
speak for urself,, nobody sabi me oh
2026-09-29 10:34:25
4
ms.annie.wrld
MS.ANNIE WRLD💕💋 :
all my babes dem sabi each other but dem no sabi say dem be co-babes
2026-09-29 13:49:43
1
sunny42186
SUNNY🥷🏾🧘 :
I know sabii anybody ooooh
2026-09-29 08:23:11
1
favyistoxic
𝒩𝒶𝓈𝓉𝓎 𝐅 🐍 :
Nobody sabi me o 😂
2026-09-29 20:00:01
2
adaeze0435
Styledbyfiky :
Nobody sabi me oo and I no sabi anybody
2026-09-29 14:12:04
3
miracle.annabel
Ebube mira❤️‍🩹🇳🇬 :
It’s being 2years here I no sabi anybody and nobody sabi me abeg
2026-09-30 06:57:47
1
meritxinny02
Merit🦋❣️🍭 :
I no sabi anybody o and nobody sabi me
2026-09-29 09:30:34
15
favour.oma
Loner🥹🍒 :
Nobody sabi me for whole owerri and I no sabi anybody!!!!
2026-09-29 15:44:34
8
cynthia_mabel70
ℳ𝓈..𝒞𝓎𝓃𝓉𝒽𝒾𝒶 🎀🫧 :
I no sabi anybody
2026-09-29 07:55:23
20
_iamnmerichi_
🫧🎀 𝓜𝓼. 𝓥𝓮𝓻𝓪 🎀🫧 :
Is that so? Uhmmm
2026-09-29 14:07:15
2
blackiee162
CHIMZITEREM✨🌸 :
Nah who cast lose😂💔
2026-09-29 06:07:15
7
stellamaris6
Stella Maris 🥰🥰🥰 :
No day wey waka pass Douglas wey I no go se person wey I sabi oooo😂😂😂
2026-09-29 10:55:25
2
pre_shy38
ADANNAYA💕 :
Them no sabi me ohh
2026-09-29 12:21:11
1
perfectlytiana98
Teena98 :
But I no sabi you sef
2026-09-29 18:26:03
1
my.ex.girlfriend02
My ex girlfriend 🥰💔🥰🥰 :
I know everybody but thy don’t know me 😭😭
2026-09-29 16:32:00
0
lolo_jude47
😻❤️‍🩹Uloma🦋Favour🫶❤️ :
I sabi you ?
2026-09-29 13:05:11
0
henryella86
Henryella :
no be lie
2026-09-29 10:52:58
1
perfectlytiana98
Teena98 :
Abeg ooo,nobody sabi me oooo
2026-09-29 18:25:46
1
soniapaschali
Chioma 🌸 :
Make i dance small
2026-09-29 13:15:40
1
grace...226
AMARACHUKWU ❤️‍🩹💜 :
I no sabi anybody and nobody sabi me ooo
2026-09-29 12:19:12
1
clusterlashesinorji
Owerri cluster lash tech :
Who sabi me 😭😂
2026-09-29 06:43:27
0
evanofgoodlife
Evan of goodlife🇬🇧🇺🇸🇨🇦 :
No be lie, very small city, any time I go out, I must hear person shout my name Evannnnnn 🤦‍♀️or I must see person wey know me and introduction start🫠
2026-09-29 14:26:02
1
didifave16
Divine favour :
na so person see me tell me say in sabi me l was like wow,na Owerri for u oo,small country, Owerri suppose be a country not a state fr
2026-09-29 11:51:14
1
mjbaby447
Maryjane 🥹💕 :
I no sabi anybody ooo 😏 nd nobody sabi me
2026-09-29 11:00:54
1
ellababy0166
chi_Baby💯💗✅😍🥰❤️‍🩹💋 :
No cast oooh because ur own go finish 🤣🤣🤣🤣
2026-09-29 10:33:29
1
To see more videos from user @imsunkeanyi, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About