Language
English
عربي
Tiếng Việt
русский
français
español
日本語
한글
Deutsch
हिन्दी
简体中文
繁體中文
API
Home
How To Use
Language
English
عربي
Tiếng Việt
русский
français
español
日本語
한글
Deutsch
हिन्दी
简体中文
繁體中文
Home
Detail
@bignelsonnn: E fit be say him guide pass that your babe 😂😭
BIG NELSON ❤️🦅𝕏
Open In TikTok:
Region: NG
Tuesday 29 September 2026 07:17:45 GMT
193824
36476
1220
1576
Music
Download
No Watermark .mp4 (
0.38MB
)
No Watermark(HD) .mp4 (
0.44MB
)
Watermark .mp4 (
1.13MB
)
Music .mp3
Comments
OGHENETEGA🐐 :
We just allow you and your babe enjoy 😂💚
2026-09-29 09:34:23
3864
Divine Udoka :
Do make my bro whip you make you de go hux. so I fit arrange my room abeg 😂
2026-09-29 10:09:07
3617
Man___pass man🌴 :
She said na who come pick her up be errand boy 😂suuuuiiiiii
2026-09-29 10:00:44
1650
Thianah🖤🦋 :
Dem Dey use who guide do errand boy for settings?
2026-09-29 17:09:54
222
Rare Gem 💎❤️ :
I sleep palour but nah me pay your transport 😂
2026-09-29 09:51:16
2936
SAY HEY TO GODS€NT 🏕️🤍🐜 :
I sleep for palour but na my car they come take pick you 😭😂
2026-09-29 12:25:30
1398
Lekan :
she no sabi say na me sponsor her and her man date😹
2026-09-29 11:40:20
428
dewith_smj :
Then no know say na who bring babe b squad leader that moment
2026-09-29 14:07:58
307
Ⓜ️illi🦅 :
Ontop our wife matters
2026-09-29 12:05:53
268
𝑫𝑴 𝑩𝑶𝑺𝑺 🥀🫥 :
girls nor go ever understand boys life 😅
2026-09-29 12:53:02
250
:
e be like u no like de space wey I give u and ur babe 😂
2026-09-29 11:46:34
206
Godsent Automotive LTD :
She say na who them buy food for na him broke pass 😂
2026-09-29 10:24:01
387
hiconphotos :
my guy way give me money use lodge na him still cwrry him money go buy food come she talk say na my boi i just laff
2026-09-29 20:18:27
2
𝐀𝐁𝐄𝐋 🥇🌑 :
Them no know say anybody wen him babe come around naim be boss for that day 😂😂
2026-09-29 18:04:06
6
IYKE🥷🏽 :
Imsu Family gather here for a selfie🤳🏽😂❤️
2026-09-29 14:34:59
5
Flawed🥀 :
If I no carry babe why I Dey sleep for room🤣 abi ps5 dey inside room?
2026-09-29 19:53:54
1
👾 𝕆𝕃𝔼𝕊ℂ𝕆 𝔽𝕏🥤📸 :
The gender too funny ski 😂
2026-09-29 08:01:38
236
Blinks✨ :
u carry this matter from that c.s. reach here😂😂😂 she say he go first everybody wake up cus say na couch he dey sleep on😂😂😂🤲😂
2026-09-29 21:01:58
0
SAKAMØTØ ⭐ :
She said boy wey Dey cook for squad na errand boy ahhhhhhhhh
2026-09-29 11:58:06
469
🫥PLATO🫥 :
I dey lodge the full apartment…. I no go even enter room for upstairs….till I checkout I go dey muzz for parlor😂💀
2026-09-29 11:20:50
652
degirldevon🌹✨ :
I too like boys settings…if u don’t know u don’t know [Snicker][Tears of joy]
2026-09-29 12:10:10
329
🤍 :
All of una just Dey pained for the cs
2026-09-29 12:11:11
63
Witch🫠💕 :
If I talk my mind now, dem go call me pick me 😭😹
2026-09-29 11:38:26
778
Eni jay🇻🇳 :
They forget say nah we deliver the boyfriend 😂
2026-09-29 10:23:04
193
Ꭺ̀ᏞᎪ̀ᏴᎥ́🇳🇬 :
Imagine I be girl naso I go dey reason like mumu so?😂
2026-09-29 18:03:54
20
To see more videos from user @bignelsonnn, please go to the Tikwm homepage.
Other Videos
Master tiếp theo trong chuỗi series Sang Lê đi học sẽ là Huihuichen , còn nhỏ @FOXIE thì tui cũng hong biết hồi xưa t block nó :)) #SangLê #xuhuong #fyp #sanglemakeupacademy #makeup
Hộp quà mica cô gái #setquatang #20thang10 #quatangcacbe #hopquakeongot #quatangnguoiyeu
Chủ giảm sâu 1 tỷ. Chỉ còn 5.5 Tỷ tl. Tại An Lạc, khu Nam Long, nhà không quy hoạch, không lộ giới. 4.1x16m, nở hậu 5m, Sổ riêng 2025, hoàn công đủ, mbcc ngay. @nêu bật
Pixie Douyin mẫu tóc siu hot 🥰🥰🥰 #xuhuong #viral #tocnamdep #wlw #sg98barber
three daily reps, nothing clever. save this one and start it tonight. #overeducated #SelfImprovement #learning #discipline #mochivia
About
Robot
API
Legal
Privacy Policy