@talktalkcomedyhouse_: Ikwerre landlords make Una fear God, Una build houses block drainage #flood #portharcourtflood #portharcourt #creatorsearchinsights
this one no be my problem my problem be say since last week Dagota no dey pick my call
2026-09-30 14:33:22
0
Narrative Nomad :
What country is this?
2026-09-30 19:26:27
0
Anitaberry :
omor dis no be play oh dis water dis year nah DIA oh God have mercy oh 🙏🙏
2026-09-30 21:12:00
0
IFY :
is only God that will help us in this country
2026-09-30 12:26:07
0
UCHECHUKWU CHIDOZIE :
my name is UCHECHUKWU and I'm not igbo I'm ikwerre I'm from rumuAnambra what about you 😂
2026-09-29 10:55:53
11
Callmevee🦋 :
Even emuoha is also affected , Afam is also affected na Ikwerre Dey Ona mouth , most of the areas affected by this flood most are not even a swappy area … na Ikwerre landlords do fly over
2026-09-29 21:29:03
1
Queen Gbenga :
Angry landlord wey no dey use rent play una dey see am?
2026-09-29 20:21:54
2
SG's Profilez :
Both the poor and the rich dey suffer ahm ooo😅😅😁😁
2026-09-30 13:35:14
4
phboy20 :
It’s flooding in delta, Lagos, Abuja and most other states. This one wey u talk no follow abeg leave ikwerre people alone🙄
2026-09-30 08:20:25
3
🔐💸Kingstec🗽 :
swimming pool dey everywhere 🫡🫡
2026-09-29 13:13:38
6
Estonia babe :
i swear no be lie 🤣🤣🤣🤣
2026-09-30 07:47:14
1
Onyiibekee :
true true swimming pool really dey everywhere o😂😂😂
2026-09-29 18:44:14
1
Ib’s lifestyle 💋🤍 :
Is it only Ikwerre people ? Is the flood not happening everywhere?
2026-09-29 11:44:52
2
mirababy :
this place na after ozuba flyover
2026-09-29 16:06:40
1
Mi Amor :
I go lie for you?
2026-09-29 13:04:15
2
Olorogun :
I go lie for you 🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣 really landlord has come ooooooooo
2026-09-29 17:21:19
1
UGO TECH LIMITED :
2026-09-30 21:28:09
0
JOSHUA FINEFACE :
de boss
2026-09-29 07:59:38
0
Dyanlove :
E go be like dream for landlord and then go still dey carry rent up some of them do run go family house go sleep for ground
2026-09-30 08:49:17
0
chidex001 :
2026-09-30 00:38:40
0
comfort Elijah :
2026-09-30 09:27:00
0
Rach baby :
It's well
2026-09-30 09:57:47
0
hair.styles 0992 :
I go lie for you 🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣 really landlord has come ooooooooo
2026-09-30 21:06:58
0
Dora 💕 :
this is everywhere is only God that can help us oooo
2026-09-30 10:56:39
0
last touch salon :
wanting be this Reva
2026-09-29 08:05:28
0
To see more videos from user @talktalkcomedyhouse_, please go to the Tikwm
homepage.