Lazarus wey Jesus raised from death
he still die again
2026-09-29 15:02:08
794
cast5714415 :
If to sey nah everybody go die,And nah all of them go bury,Who go bury the last person wey die last ?
2026-09-29 11:33:37
1956
🅺🅾🅾🅻🅺🅰🆃✝️🥇 :
if mosquito needs blood to make babies and that blood comes from us does that mean am the father of those mosquito babies
2026-09-29 20:34:39
211
MOYO 🀄️🍀💚 :
And if God is the creator of the world who created him?
2026-09-29 11:43:05
3458
JORDAN CB🤥🖤 :
Naso I take inherit Adam sin but not Solomon wealth’s. No different between God and government🥲💔
2026-09-29 13:35:15
518
𝕸𝖎𝖈𝖍𝖆𝖊𝖑😈 :
When the first clock was made, how did they know what time it was?
2026-09-29 19:06:49
228
ᴶᵁˢᵀ ᴹᴬᴸᴵᴷ🐐💚 :
If nah Adam and Eve born us why we no be family ?🙍♂️
2026-09-29 14:27:43
484
JODAN🪖💚 :
Why Satan wey hin sin pass my own go dey control me for hell fire
2026-09-29 21:02:45
49
Samad💨🧃 :
If una wan run mad come read this cs 😳😂
2026-09-29 14:30:14
529
OyinAde🤍 :
They say we be child of God but he still watch Adam and Eve chop apple after he knew the repercussions, shey if na me born pikin and hot water dey ground wey I know say go hurt the child will I not take it away??🚶♀️😭
2026-09-29 23:38:46
11
⚡️Bamiji💚🦍 :
The photos wey we Dey delete where them they go 🙂
2026-09-29 20:43:43
17
molly_is21 :
Who on hotspot for first person wey create internet
2026-09-29 12:29:40
301
🏝️staywack📿 :
God I no follow them question you o😭😂
2026-09-29 19:26:45
108
Peace Of Mind🥀🤍 :
If anyone cares I'm depressed 😭
2026-09-29 23:11:54
8
❣️🌴𝔸𝕤𝕜 𝕠𝕗 𝔸𝕞𝕠𝕤🌴❣️ :
Many people go sha carry unwanted curse all because of TikTok cruise (my mate talk make I talk)
2026-09-29 16:09:33
16
𝓛𝓪𝓼𝓽𝓫𝓸𝓻𝓷 :
Why must we work before we eat 🥺
2026-09-29 21:19:23
11
D I V I N E 🕷️ :
I thought bible said forgive and forget why do we still get punished for sinning
2026-09-29 21:38:32
7
𝒜𝓎ℴ𝓂𝒾𝒹ℯ୨ৎ ༘🫧 🍒 :
If cain nd abel was the first child born by adam nd eve den where abel wife take come from😂
2026-09-29 22:10:13
0
KOREDE🦦☘️ :
we spend our years gathering friends for our funeral 💔🚶♀️
2026-09-29 21:30:30
9
Belteshazzar :
All those people way don die before dem bring Christ, which heaven dem they???
2026-09-29 15:45:33
282
᠌ :
According to Christians, everything was created so..
2026-09-29 20:57:47
41
𝚆𝙰𝚁𝙼𝙴𝚁 🫧 :
How fish know say Na water go keep am alive
2026-09-29 14:36:08
336
Black Sheep🐑 :
Mk God give me one chance to meet him cause why e go create me without my permission
2026-09-29 15:50:45
19
⃟ :
this app just keeps renewing my hell licence everyday 😹
2026-09-29 15:28:07
52
T1FE :
Na Joseph be Jesus papa but why dem dey call am son of David ?
2026-09-29 19:47:19
157
To see more videos from user @mubagofa4, please go to the Tikwm
homepage.