lol so non of you thought of building a drainage in this whole street?
2026-09-30 19:27:11
54
MR C£|\|TH🧌 :
I dey miss Moses , by now he for don divide this sea 😂😂
2026-09-29 12:08:59
1634
Tress Vique :
Oga start now dey move small small
2026-10-02 02:34:01
0
Aisosa :
Drive your car go lodge nau 😂😭
2026-09-29 17:03:42
497
Abilitee Jay :
I never see any agent post say 2 bedroom all round pop going for 2 million.
2026-09-29 15:44:43
508
La-glam :
Order canoe on time now before e go begin cost for ur area
2026-09-29 11:41:54
103
GY STYLING :
Una just they build houses up and down no gutter and drainage so were do all except water to go to when it’s rained
2026-09-29 17:31:46
79
Ntufam Stanley Nigeria Limited :
No drainage why
2026-09-30 17:18:14
0
Eddie Juliet :
Aahhh where in Warri is this again , Udu rd don full , osubi sef same thing , Omo people are homeless o nd this rain no one stop
2026-09-29 15:33:26
58
keyzoflife :
just buy one canoe join the keys wey you don already get
2026-09-29 11:59:26
167
Star Frame & Graphics :
Na y I de build upstairs, if flood carry down, i go de use p.j de operate for up
2026-09-30 09:38:50
113
joybaby.112 :
Delta state worst 😩💔
2026-09-30 14:59:36
0
Soft brah 🎃 :
Dem build house Jam Pack no gutter. 💀
2026-09-29 11:40:02
53
bigdav110 :
Forget the sound, seeing water drain ur car is very painful plus expensive especially Mercedes Benz.
2026-10-01 15:38:35
1
★彡 𝐂н𝕌𝓴ωⓊ𝒆๓𝒆𝕜𝕒 彡★ :
Dis flood of a thing no funny again oo
2026-09-30 22:08:02
1
zigizest :
Luxury houses with swimming pools all around
2026-09-30 18:38:41
2
Funnyfreakc :
I stay in Lekki I stay in Lekki
2026-09-30 15:41:38
9
Ben_Ehiz :
Na who never experience painful things like this go see this as a joke or fun
2026-09-29 16:12:01
13
NrsReen :
Ahh God, I wanted to say open gate let d water flow outside 😳 till I see outside 🥺🥺🥺
2026-09-29 11:22:55
28
jovia :
fence everywhere were una say make water pass ? person no go fit follow back yard enter the next street because of fence
2026-09-30 05:43:55
7
BELIEVE 🍇🍒🍷 :
Las las Ebonyi state is the best state so far! You can never see something like this easily.
2026-09-29 18:13:50
12
Silver Reacts 🐼 :
Una go still vote Tinubu so , baba Dey France
2026-09-30 04:31:11
16
Jhwh✝️🧜♂️🧌 :
All of Una fence house none of Una even want to help his/her compound by getting drainage, everything isn’t government but we individually need to be open… [Innocent]
2026-09-30 11:21:11
7
Amanda🤩🤩 :
everybody dey put Dustbin inside gutter now see result
2026-09-29 16:16:51
7
To see more videos from user @hairdoctorinwarri, please go to the Tikwm
homepage.