@legendtee: #Enugu #enugustate #enugutiktok

Legendtee
Legendtee
Open In TikTok:
Region: NG
Tuesday 29 September 2026 09:31:03 GMT
68915
5174
303
200

Music

Download

Comments

efewealth125
Efe_Wealth🇳🇬 :
As an Edo man living in Benin city, I want to relocate to Enugu, please recommend a nice and safe place for me, mind you this will be my first time in Enugu and I need good friends too with business ideas. thank you 👍🏾
2026-09-29 20:31:00
13
_car11_oct
CRAZYJoe😈 :
If na fr PH una fr dun catch catfish and crocodile tire.😂😂😂😂I miss Enugu sha.🥰
2026-09-29 20:23:52
6
favourite_era
Favourite_era :
Aswr oooo I never buy water for 1week plus now 😂😂 but my mama Dey ph Dey complain say the rain too much😂 y me I Dey Enugu Dey beg rain make e no stop
2026-09-29 20:01:34
8
rickyalfred7
rickyalfred7 :
Enugu wey dey ontop of rock
2026-09-29 16:12:07
192
novatekstores
NOVA TEK STORE 🦣 :
our three tanks don full just this 3 days of rain
2026-09-29 14:29:52
164
xandygoldpearl
xandy💛 :
Anambra go think say na cruise 😂
2026-09-29 17:47:52
71
ugomba1stson
MMIRIUGOMBA :
Elevated ground. Was discussing this with my bro earlier. I love my Enugu! ❤️🥰
2026-09-29 21:24:19
1
onlychubby0
only chubby :
I go lie for you: best state to feel at home 042
2026-09-29 20:34:03
6
mariabenedict_
Mr. Chinonso Meshack :
Enugu sweet ehh but tax dey finish us
2026-09-29 16:16:11
30
first_loveth
First_Loveth :
lol everybody and their own problem 😂
2026-09-29 16:17:30
7
sadxtentaction
Sadxtentaction :
Remote work too sweet for this rain Ajeh
2026-09-29 17:52:12
28
ugoo_bekee2
ugoo_bekee2 :
I swear,as I just come Agbor wey everywhere dey flood if rain start,I come dey miss Enugu
2026-09-29 18:46:13
18
brainniumschool
Daniel :
As light spoil and solar no charge. This remote work na today e pain me 😳. Make sun come abeg.
2026-09-29 12:26:00
42
ellascorner8
Ella :
I come Dey reason to buy extra water tank 😂
2026-09-29 17:48:23
8
m.a.r.i.n.e_4
King's :
042 na skin care on his own🥰🥰🥰🥰 see you guys this christmas😁
2026-09-29 15:36:11
11
bigdreamsucouldwakeupto
NOFEAR :
Guy Una day suffer ooo
2026-09-29 16:54:47
1
her_crush_123
Her_Crush😍 :
anybody way dey stay for camp omo 😤😤
2026-09-29 15:11:57
6
yhuceee_
yhuceee_ :
Today just sweet. Most people go don full Tank today😁😁
2026-09-29 18:51:12
2
lamba_thegreat
LimbaDgreat :
I don save ₦30k like this. make I use that one go buy food for Ntachi 😁
2026-09-29 15:09:23
7
tightojii666
TightOjii6³ :
ENUGU 2 D WORLD👌
2026-09-29 17:27:08
2
jodi_love14
BRAND_BY_JODI✨😘 :
nna make e stop ooo my cloth never dry for 3 days now
2026-09-29 20:05:09
1
kingbomb66
Mummy sweet ❤️ :
Exactly
2026-09-29 16:05:50
1
zedosky
zedobaby :
irony of life 🥰
2026-09-29 18:08:28
1
captain__roger
Prince Glory :
I hear say water nor dey for ground like Ekpoma for Edo State na true?
2026-09-29 18:40:54
0
bigbnxn001
#bigBnxn :
funny part, it's still raining till now
2026-09-29 17:12:47
4
To see more videos from user @legendtee, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About