@samba_de_comic: BECAUSE I AM FIGHTING A JUST COURSE FOR MY GOOD PEOPLE OF EDO STATE,,, HENCE I AM GETTING THREATS… I HAVE JUST STARTED…. LET THE RACE BEGIN #endbadgovernanceinnigeria
Samba is working with Albert Obazee and former governor Obaseki confirmed and he must learn new thing
2026-09-29 22:29:54
2
Perfect Design Limited :
upper mission road better pass Edo GRA now
2026-09-29 22:03:49
0
Roland Vanwinkle :
if e pain then, make them fix Edo
2026-09-29 21:20:47
1
alex_stage2is :
lol…. Boss abeg come MTN MASS make you see dead roads
2026-09-29 11:40:40
6
Ola.CEO :
Unfortunately Edo state is back to 1997
2026-09-29 13:57:58
2
kennyblazeng888 :
Baba dey talk truth see how the likes low but if na system talk likes go full. We no ready for this country
2026-09-29 16:33:04
3
legendary :
God will protect u frm the evil politicians in Edo… tanks for speaking out Edo nor get road no light… APC need go for new party to emerge, let try new party
2026-09-29 10:49:55
16
Ik Respect :
bro dey wan stop u from speaking up bro no mind them u na gallant solider
2026-09-29 17:06:03
1
dakmic_ :
Sapele road bypass area of Benin has been in total darkness for months now,, no light at all,, dem Dey frustrate person for this Benin,, dreams Dey die
2026-09-29 13:31:18
1
onimsy Sean :
bros the bad road wey u de talk u no supposed too stress am
even governor office the road no good
what a shame
2026-09-29 15:37:23
1
D BEST :
this governor is a faliure to edostate
2026-09-29 11:45:18
6
Hiddentreasures :
Samba you nor do bad..you are speaking for the just of the people dem nor fit kill u
2026-09-29 11:32:14
3
zfk63 :
APC na died party, them don too kill this country, but this time we Nigerians nor go follow them play this time . As far say this people nor want make this country get peace, them nor go get peace too. Nobody carry 2 life follow body .
2026-09-29 13:10:58
2
Christopher Prince :
you are doing well our ansestor protect you but please stop useing still yet is still or yet
2026-09-29 10:48:39
4
Mr Cyclone :
These people don't want to hear truth. They want all of us to sing their praises even when we are being oppressed
2026-09-29 10:51:45
2
Always :
Yet he nor dey take eye see mic phone, to talk trash. Giving Tinubu 3.5m vote, going to London to buy fuel for over 3k, going to osun to talk nonsense! Say it the way you see am, God go protect you and the masses (people) are with you.
2026-09-29 12:45:48
1
Apostle Sam ODUMA 1 :
God is with you my beloved brother they can't do you anything
the government of Edo is not trying he should wake up all dis nonsense he's doing with his boy's will not work
2026-09-29 11:11:37
2
DJ COCA :
thank you sir
2026-09-29 17:01:48
1
Odami :
Who no go no know baba
2026-09-29 10:08:08
2
Omeprazole solution :
We mout
2026-09-29 10:53:23
1
Gladysobazee official :
God gat ur back boss because u dey talk for the betterment of the state, no good road for Benin too bad. And some people go Dey shout edo is shining hmm
2026-09-29 10:17:11
1
Wolfgang petry :
God bless you
2026-09-30 00:12:38
0
Ex Sinner :
APC no get shame at all. 😂😂
2026-09-29 22:48:04
0
Emeka 190 :
Your governor is tired I guess
2026-09-29 22:16:39
0
Barlo :
That una Governor na the most disgraceful Governor in Nigeria 🇳🇬
2026-09-29 22:59:41
0
To see more videos from user @samba_de_comic, please go to the Tikwm
homepage.