@tony_alaga:

tony alaga
tony alaga
Open In TikTok:
Region: NG
Tuesday 29 September 2026 10:02:21 GMT
68887
8922
1121
1963

Music

Download

Comments

haddiekush
haddiekush :
We dont want oooooo We are too sophisticated for your songs.
2026-09-29 22:47:05
2
beccaoluwabukola
REBECCA🌺 :
I’m speaking on behalf of November babies…hope you’ve started rehearsals oooo! Make the song Dey lit 🔥
2026-09-29 10:53:50
233
f_u_m_z_y
FUMZY-T :
E no go better for who dea disturb yu say make you drop October song 🤣
2026-09-29 15:23:13
153
olajumoke88
Mayowa Balogun :
I no even hear watin he dey talk
2026-09-29 11:31:37
212
damma.1202
Damma🍸❤️ :
Pls don’t drop any October song pls I beg u 😭😭😭😭
2026-09-29 23:49:40
0
haryormipo
haryormipo :
Abeg leave October 😁Go sing for November
2026-09-29 15:24:54
56
lifeoflizzyberry
LifeOf Li Zzy Berry :
Skip October abeg😂😂
2026-09-29 13:58:07
96
wunmi1025
Everything by Mowunmi ❤️😊 :
Warn your son make he no sing for October 😂😂
2026-09-29 10:06:39
143
maybeautyhaircare
Maybeautyoils :
Don’t answer them o, till December skip October and November
2026-09-29 12:10:40
54
everythingg_mabel
Everythingg_mabel :
Be like the person wey Dey disturb you for October dey craze🥺😢
2026-09-29 17:56:14
51
moe__baby
Moebaby🥀🤍 :
No drop am oo!!!
2026-09-29 13:57:30
7
akinkubiokikiola
ltz Anike ✂️✂️✂️ :
Skip October please 🙏
2026-09-29 20:44:42
9
pretty_ewa88
Ewa!💜🙂‍↔️🫧 :
Brother tony alaga😹abeg vex dey go, no sing for October borns 😂na we wicked people full October😹👋
2026-09-29 17:20:22
13
oyinpearl67
OYIN PEARL CONNECTION :
Skip October
2026-09-29 14:15:05
5
ewa_sticker
STICKER VENDOR IN IGBESA :
Omoh you go sing am o😭them no born you well o😭😂
2026-09-29 13:41:33
20
ademidee009
💕☺️ :
Abeg drop October music Loni pa pa pa 😂😭😭
2026-09-29 17:11:20
13
a_yinke_ade
Ruqhoyah💖🌹 :
On a papapa level…e skip October ejorr
2026-09-29 21:44:43
2
nimmy0187
Nimmy💕 :
Tony!!!!! Abeg no drop any song oo…we no want oo😂😂😂😂
2026-09-29 18:13:20
2
bukolaanike2
bukolaanike2 :
abeg we get anger issue ooo
2026-09-29 10:05:30
19
_bimmyyy
bimmy🎀 :
Eyin omo Huoctober make Una allow am rest😂
2026-09-29 12:18:54
14
ayomidep26
💕Ayomide🧜🏼‍♀️♎️ :
Na lie oo don’t mind them oo🥺Abeg we don’t need any Orin oooo😂
2026-09-29 14:05:14
6
middlewealth17
قدرة الله :
Emi o kin shey Omo ontomber oooo...Omo October nii mii🙄🙄🙄🙄🙄
2026-09-29 10:22:53
12
neffy04
Nifemi Micheal :
Tony Alaga don vex oo 😂 😂
2026-09-29 20:50:18
1
honeystarbeautyempire
khadijah🌸 :
Sha forget about November abeggg😫
2026-09-29 15:05:28
1
lepa.shandy1
FEYISHARA with the H.🧃🪅💜 :
No try an... 🥲
2026-09-29 16:32:44
1
To see more videos from user @tony_alaga, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About