Language
English
عربي
Tiếng Việt
русский
français
español
日本語
한글
Deutsch
हिन्दी
简体中文
繁體中文
API
Home
How To Use
Language
English
عربي
Tiếng Việt
русский
français
español
日本語
한글
Deutsch
हिन्दी
简体中文
繁體中文
Home
Detail
@bigshark1504: #reactionbigshank_0#bluwthisupforme#creatorsearchinsights
Big shark fan 🦈
Open In TikTok:
Region: NG
Tuesday 29 September 2026 11:17:18 GMT
93487
13561
507
3600
Music
Download
No Watermark .mp4 (
0.5MB
)
No Watermark(HD) .mp4 (
0.67MB
)
Watermark .mp4 (
1.1MB
)
Music .mp3
Comments
king David :
ma every day this app dey renew my visa to hell
2026-09-29 20:15:16
363
🌸🌸Angel 🌺👜 :
Na wetin Mary Magdalene see she join the disciples
2026-09-30 06:24:39
6
IKECHUKWU Mmúó :
Egusi 2cups Ugu 200 Poms 500 Smoked fish 1k Pepper 500 Onions 200 make una bring me back oo na wetin I wan go buy be this🙂↔️
2026-09-29 21:18:19
113
Nenye🇳🇬🇨🇲 :
God I no follow ooo😭😭
2026-09-29 20:53:53
147
PAPI 👻 🇳🇬 🇬🇧 :
abi na because say I use Xender collect tiktok?
2026-09-29 22:32:20
96
favour joy :
God abeg ooo I no know say na wetin him won talk 🙏🙏🙏
2026-09-29 20:30:33
97
ishaqikb :
oga no put me for talk oo😳
2026-09-30 03:49:52
1
☠️O L👑 :
God abeg my hand no de
2026-09-30 06:16:30
1
Quinn :
I for sleep o
2026-09-30 04:33:40
0
Ernest🥤🇧🇪💜 :
This app go put person for trouble one Dey oh 😂😂😂😂
2026-09-29 21:10:19
25
the_real44 :
But how he take think go that side 😳
2026-09-29 22:09:29
35
꧁༒☬ I$rⱥɇl ☬༒꧂ :
#big shark swr say u no laugh
2026-09-29 18:24:43
4
Fatawu Wasiu :
Oboy judgement day go long ooh.
2026-09-30 00:40:47
1
CHRISTIAN CLIPS :
omo una dey talk ooh
2026-09-29 15:46:39
41
Extreme 🦅 :
una dey talk ooo😂
2026-09-29 18:02:23
35
Ackermanheis :
God I no follow
2026-09-29 20:28:57
7
kome🦂 :
bro I like as u nor put mouth for this talk nor be everything be joke ooh
2026-09-29 12:21:53
63
Soft king precious♥️ :
see this guy go far bro I just remove my hand ooo
2026-09-29 11:42:33
8
sammychase📳 :
I no hear anything ohh
2026-09-29 20:26:00
17
꧁༒ShadowDemon༒꧂👻👹 :
Omoh we no normal for this country again since COVID 19 end
2026-09-29 18:33:15
10
CHP🩺 Presh💉 :
No be me una go put for wahala
2026-09-29 14:12:19
28
Mikkytush11 :
This generation don Dey drag God 😂
2026-09-29 22:33:48
10
Victory Nosakhare60 :
me can't hear you
2026-09-29 15:32:52
12
Honey💕Maren🦋❤️ :
Me I no dey oo una too talk oo for this una black app😒😒
2026-09-29 17:41:24
5
Nonchalant ❤️ :
i still dey wonder why Judas no point Jesus cause why he go kiss am for cheeks
2026-09-29 23:36:40
3
To see more videos from user @bigshark1504, please go to the Tikwm homepage.
Other Videos
#fyp
#Ataturk #Türkiye
Merci 🤍@Madame SEKA #priere #fyp #pourtoi #chretienne #conseil
#oceanodyssey #PUBGMOBILE #PUBGM460
100k አንግባ ቤተሰብ ፎሌ እያረጋችሁ
#creatorsearchinsights #lamineyamal
About
Robot
API
Legal
Privacy Policy