@khirahs_brand_natural: #SpiritualCleansing #mondaymood

IG:Khirahs_brand | 08130917104
IG:Khirahs_brand | 08130917104
Open In TikTok:
Region: NG
Tuesday 29 September 2026 11:38:22 GMT
160807
14744
471
1208

Music

Download

Comments

tayorr_mageddon
TÁŸÓ.RR :
Sha no do ham if you Dey live alone ooo
2026-09-30 21:33:57
1
jaysonsandsupplierinbdg1
JAYSON SANDSUPPLIERINBDG🛻 :
what is the name of this thing
2026-09-30 13:25:06
1
adeolafarayola1
unbothered farayola :
me also do my own yesterday
2026-09-30 14:32:32
0
olawealth_231
olawealth_231 🌴 :
Make I cleans make ajitu wey wan bring money 💰 run Abi 😂😂😂
2026-09-29 20:22:02
233
sodiq40408
sodiq40408 :
Sha no try it if you don’t strong
2026-09-29 16:34:19
414
funshosamuel126
Son Of Lawal 💛🌙💫 :
I go do am come run comot for house go sleep another place
2026-09-29 19:58:32
143
mdazim9997
Azim :
Has anyone else done Elara Vance arche type quiz yet? Some parts felt super obvious but then it got weirdly specific out of nowhere.
2026-09-30 13:08:43
58
ur_ex103
阿比奥敦✨🔋 :
The first time I try this thing na that week my landlady send me comot for house 😂😁
2026-09-29 21:31:43
75
mamiegold85
💔😭 :
Comment sections dey confuse me🥺 make I do am Abi make I no do am?😂
2026-09-29 19:25:32
84
esthereal2026
Omowunmi 🤍🌹 :
I go do am go sleep for lodge 😅
2026-09-29 21:34:40
76
marstarpy
Mars Tar Py 99💛 :
this thing if you no get strong backup no do am [Snicker]
2026-09-29 18:28:35
43
verify_outsider
ABDUL QOWIYY™ 🪖🪐 :
wetin do suratul bakorah
2026-09-30 06:21:21
30
masskenneth01
MASS-KENNETH 🔺 :
I no fit do ham , make I go do ham make the spirit wey deh inside my soap run 😂😂
2026-09-30 11:31:08
16
adewalee0001
Äběfë Nątioň😮‍💨 :
Sprit wey no disturb me since this days ? make everybody dey their lane for this house nhi o
2026-09-30 05:12:13
12
always_unique101
always_unique101 :
Dandan ni taidan🥰
2026-09-30 19:09:15
3
iamwheezman
WHEEZMAN🦅 :
Y’all in this CS don too watch Yoruba movie🤣
2026-09-29 22:20:21
8
oluwatobilob1010
𒈞✝️🪬Tbleez Vibe〽️♎🦅 :
e be like say all of una dey mad bah😏one person talk say no do am for afternoon, another person talk say no do am for night 😳 when person go con do am?😂😂😂😂
2026-09-29 23:39:40
7
nation0216
OKIRIKA🪖 :
This thing go far gan if you no stand well you go wan die that day because the person won’t get his body system that day 😂😂
2026-09-30 04:57:08
5
babyface_portable
💞Mamalisa B.Artistry💞♌️🦋 :
Something that I use to do very well. Don’t mind them if you do it, nothing gonna happen 😁
2026-09-29 20:01:08
27
heartsoulempire
HEART&SOUL EMPIRE (SKIN♾️HAIR) :
Dats how I did dis in my store ooo my cleaner resigned the following day 😂 Wetin e mean
2026-09-29 15:48:52
148
sunakanmi
Lèkâñ❤️ :
Nah this night I go do ham
2026-09-29 18:00:45
12
tianah_244
GODDESS❤️😍🥰 :
Me and turari this night and holy Micheal 🤲
2026-09-29 20:15:07
6
jummypearl75
jummy juicy :
don’t do it in the night ooh is dangerous oh
2026-09-29 15:56:51
73
light_of_theworld2
IMOLEAYO ♥️🎉💐~ :
If you can't pray and u're not spiritually strong omo no try am oo..
2026-09-29 21:34:35
12
To see more videos from user @khirahs_brand_natural, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About