I be think say na only me Dey vex like this if anybody look me with bad eyes if I Dey drive 😂😂😂😂
2026-09-30 08:13:55
1
Pnaira_ :
Na envy and bad belle dey worry them
2026-09-30 11:12:32
4
STANCE<=>NATION📉📈📊 :
I think say nah only me 😂
2026-09-30 06:16:45
2
31 :
If i dey drive, i no dey look person and if i dey waka for road i no dey look who dey inside car.
2026-09-30 07:59:56
53
TONERO :
Na so one dey waka for road i dey press horn he tell me say make i jam 😹 na me dey do you? 😹💔
2026-09-30 08:15:04
7
high_dollar :
I nor de look anybody face for this side
2026-09-30 13:44:32
1
DESMOND :
I just tire na my say make them nor buy
2026-09-29 14:12:48
6
Dagboru D march pisces ♓️ 🐟 :
Na because of the reason i tithe everywhere for my car you can’t see me 😁the thing day vex me well well
2026-09-30 05:59:48
5
. :
I tire, why dem Dey always vex ?
2026-09-30 05:54:36
1
KINGNJ_LYON001👑 :
I why I tint all my glass make una nor dey see me 💯
2026-09-30 06:45:00
1
Say hey to barzus 💫⭐️ :
I just tire, evil people
2026-09-30 07:44:16
0
wirelord88 :
I swear
2026-09-30 04:58:49
0
Boi alone🥀 :
Omo at times I go drive pass some of them eh dem go dy look me with bad eye for inside car even wen I don go front I go turn back or look my side mirror still see say dem continue dy look my car, and I go blow horn for them dem nor go even shake body😳
2026-09-30 07:58:22
0
Mr ken 💕 :
I weak 😂
2026-09-30 04:43:04
0
Godstime :
Nor mind them. 😅
2026-09-30 06:56:10
1
Jandy :
I swr guy , you don talk my mind 😂😂😂
2026-09-30 13:48:24
0
OGHOSA 💐🕊️ :
Darlinton for liberty school that year
2026-09-30 14:45:57
0
£ndless Fǔñdž 👑🏎️💨 :
I swear 😂💔💔
2026-09-30 13:57:41
0
Den flern :
He deh vex dem 😂😂
2026-09-30 12:45:13
0
Lost Boi 🧌 :
Me I Dey smile 😊 o
2026-09-30 14:33:05
0
Nati B best cars ☎️ :
lol 😂
2026-09-30 06:09:41
0
To see more videos from user @darling_24honorable, please go to the Tikwm
homepage.