me I thank God say another person baby nor dey trip me to carry
2026-09-29 15:22:05
13
Baby Juliet :
I nr even sure say I don carry person new born once. I de avoid am with everything in me I don’t just know why😂😂
2026-09-29 17:21:42
7
Osazee Ezekiel :
Wonderful testimony 👏🏽 I loved that
2026-09-29 15:14:12
1
DORISCHRIST 💝💞 :
God no go Shane us
2026-09-29 19:05:17
0
Favourina🧿 :
I swear 😂
2026-09-29 18:44:12
0
Joy Rich :
thank God ooo
2026-09-29 15:08:13
0
Vickyrex🦋 :
Exactly
2026-09-29 16:17:55
0
larbigifty927 :
Hmmmmmm
Na God just save her ooh
2026-09-29 16:15:46
0
jennysstyles1 :
Me too ooo
2026-09-29 16:42:06
0
blessinggold7485 :
true 💯
2026-09-29 18:44:21
0
Great Eseoghene :
Na better God save her oh
2026-09-29 16:38:17
0
EMUOBOR :
Thank God ooo
2026-09-29 13:54:29
0
kindnessqueen80 :
na so my sister i no dey try am oo
2026-09-29 15:59:46
1
Christabel :
Me i no kukuma shabi carry small pikin oo my neighbor wey born since last year November na this year august i take care the pikin 😂😂some ppl say i be wicked neighbor i use am rub body oo
2026-09-29 19:04:46
0
GiftBea :
i thank God for her oo my sister
2026-09-29 13:09:01
0
BB TREND'S THRIFT :
okpetu be sion
oghene doh
2026-09-29 16:06:34
1
L.O.L.O 😍❤️🦋🍀🪽 :
I no see baby o i only greet the mom or family members and go oo
2026-09-29 18:42:31
0
coach fegor. :
hahaha 🤣🤣🤣.. is d kidia 4 me??? I nor dey even touch... I dey look from afar!!
2026-09-29 18:13:57
1
PEARL ANGEL :
I nor dey even carry before,, anyway thanks for the information
2026-09-29 14:39:54
1
To see more videos from user @gistwithhapines, please go to the Tikwm
homepage.