Omo I'm tired client don't respond to me like before if them drop to reply they will go off without replying my chat again 😡 what should I do I'm fed up
2026-09-30 13:07:29
3
8 :
na wetin still dey keep me going be this.❤️🩹
2026-09-30 08:47:43
91
St. Lifteď 🕷️ :
Just de show up everyday 🏌🏽
2026-09-30 13:41:14
0
Logan Nancy🫧😍 :
Baba don forget say na Lexus he Dey drive😂 … what a sweet ride sha🥺
2026-09-29 18:09:50
106
.. :
Omo wetting I wan thank God for now ?😣💔at least I still got my life on Alhamdullilah
2026-09-30 14:16:04
4
Big Shot :
omo thank god my data been dey on that day
2026-09-30 06:04:49
0
TAOFEEK😁🤍 :
See my mate
2026-09-30 00:34:02
14
Teddy swims :
Thank god I verify my fb 💆♂️
2026-09-30 07:03:20
5
ĄŘĘWÀ💵💵💲 :
U do am Ooo 😫😫
U tear car chai 🙆🏻♂️Congratulations bro 🪅
As u dey match the car I pray 🤲 make the car no match make e no give u headache
I tap from ur grace
2026-09-30 12:53:17
1
Kuzzy Moniee🌸🥀👾 :
Thank God say I start life quickly🔥❤️
2026-09-30 10:15:37
1
SAMAD :
Omoh nah ladies bike I Dey dream to get self
2026-09-30 12:35:41
1
…☠︎ 𝕺𝖑𝖆𝖎𝖙𝖆𝖓 ☠︎… :
Omo thank God say I reply my guy dat day..🥰
2026-09-29 14:03:40
11
Musky🪐 :
Thank God for that my guy work wey pay am millions na dat motivation I take reach where I de so
2026-09-30 11:54:53
3
𓃵MORNING❤️ 𓃵 🥶❤️🔥STAR🌟🤩 :
GOD
2026-09-29 21:24:24
26
Cloris 🌊🆔 :
Thank God say I Bomb TikTok that night 😂❤️❤️
2026-09-30 08:19:35
2
Lamat700 | Lagos Car Dealer :
Hommie thought it was a Merc ⚙️⚙️
2026-09-29 23:23:21
3
Nas Khalifa :
omo and I still de here de find Facebook updates omo telegram do me strong things since 2024 I can't find updates to do again 🥹
2026-09-29 21:34:20
1
. :
Congratulations 🎉🍾🎈🎊
2026-09-29 21:28:59
3
Isholafrosh :
Hello 👋
2026-09-29 14:17:11
4
CisanggWellsfargo💰 :
God abeg 🤲🏽
2026-09-29 22:01:46
1
siscoomanny :
I be mechanic oo brr
2026-09-30 12:50:34
0
siscoomanny :
If case you want to service your car
2026-09-30 12:50:20
0
ᴏsᴀs :
Na my sign be this ❤️
2026-09-30 14:33:14
0
Fransrey :
You Dey see am
2026-09-30 13:25:52
0
baddguy :
If you have any update to teach me,I’m open to it. I am a very loyal guy and I de try too:
2026-09-30 14:29:39
0
To see more videos from user @ajani891, please go to the Tikwm
homepage.