Abeg who get the book wey satan take write him own part … cuz everything wey Dey bible na God own part wey him don explain And we need to hear satan own part too
2026-10-04 22:32:50
1
𝔗𝔥𝔞𝔱 𝔤𝔦𝔯𝔩 𝔩𝔞𝔦𝔩𝔞🦋 :
God confuse the language for Babel, everybody begin speak different languages. 😂😭 Abeg, how dem later take learn each other language again? Who start the language class? 😭🤣 This Bible matter get plenty plot twist ooo!
2026-10-05 19:14:47
1
☠️👻dejizzy👻☠️ :
The Bible said thou shall not take the wife of another but God get mind give Mary belle
2026-10-05 11:38:02
0
Fruitful Tee⭐⭕ :
E sure say hell fire go contain us?😂😂😂
2026-09-29 22:58:00
1946
Akpu-Tech :
God abeg 🤲
forgive me i laugh out of stupidity
2026-09-29 15:13:33
4252
Ace♉️Umar :
How Judas go kiss Jesus omor that settings nor clear
2026-09-30 11:52:43
840
17 :
Lord forgive them for they don’t know what they’re doing
2026-09-29 18:49:50
952
KingKalie :
Federal government talk say snake swallow money but nobody believe oh. Fish swallow Jonah vomit for Nineveh dem talk say na miracle. 😂😂
2026-09-30 11:06:29
1042
ÃDÊ_*_BĮSÍ :
This world don really end na to just hear trumpet remain😭😹
2026-09-29 22:15:56
1209
URCH📊🪐 :
SO I CAME DOWN FROM HEAVEN TO MAKE HEAVEN? 🤔
2026-09-30 13:09:14
564
lifetyle05 :
Wetin be Noah work, whr he see money to buy all the timber to construct the ark, and how did announced to whole world about the ark,
2026-10-02 14:49:57
1
:
Baba God my hand no dey oooo😂😂
2026-09-29 19:35:53
381
cru_ise1 :
God I no sabi any of them ooo🤲🤲🤲
2026-09-29 19:49:38
316
19-7-2026 🕊️ 🖤😔 :
Africa are waking up. Peace and love ❤️
2026-09-30 02:21:05
203
Joker speaks :
God I no join ooh I dey innocent please count me out🤲
2026-10-05 11:34:59
1
CHIDI-EBERE♥️👹 :
life is so private that no body know sey na me be the Satan God dey tell una
2026-10-04 19:47:59
1
ASAP🪺🧜♂️ :
May God forgive them because they don’t know what they are doing
2026-10-05 08:04:33
1
⚡NotYourWire😈 :
the one wey vex me pass
Judas get mind kiss bros jay
2026-09-29 19:05:47
32
🦋Tessa🦋🖇️ :
Omo Wetin the make Una think go far abeg😂😂
2026-09-29 19:00:47
73
𝐓𝐡𝐚𝐧𝐠𝐡𝐨🪐🍁 :
what if red sea no divide 😂😂 no be small thing Pharoah for do Moses oh
2026-09-30 13:47:19
135
Daisy 🌹🍒🦋 :
Dear lord forgive them cos they don't know what they are all typing 💔😂😂
2026-09-30 13:30:54
7
Emmy sky 📸📷 :
No be everything dem suppose use do joke sha
2026-10-01 10:26:14
5
Michaelmadeit :
hmm this is getting out of hand ooo
i no dey ooo
2026-09-29 17:55:47
115
To see more videos from user @famou805, please go to the Tikwm
homepage.