@luchi_687: Dem dey ๐ญ๐ญ๐ญ๐ญ๐ญ๐ญ๐ญ๐ญ๐ญ๐ญ๐ญ๐ญ๐ญ๐ญ๐ญ๐ญ๐ญ๐ญ๐ญ๐ญ๐ญ๐ญ๐ญ๐ญ๐ญ๐ญ๐ญ๐ญ๐ญ๐ญ๐ญ๐ญ๐ญ๐ญ๐ญ๐ญ๐ญ๐ญ๐ญ๐ญ๐ญ๐ญ๐ญ๐ญ๐ญ๐ญ #luchiluxuryhair11 #fyppppppppppppppppppppppppppppppppppp
LUCHI ๐ก๐๏ธ๐โโ๏ธ
Region: NG
Tuesday 29 September 2026 13:16:45 GMT
Music
Download
Comments
Drew :
Them no know say Lagos hard pass the whole of Nigeria ๐
2026-09-29 20:47:00
675
Maya :
I survived in Asaba I can survive anywhere
2026-09-30 13:08:17
80
use Suzan :
I have never liked Lagos ๐
2026-10-30 19:02:26
0
Mma's code :
chia
Dem no d tell person
2026-10-30 20:11:14
0
The Confidant :
i want to come to Lagos oo
2026-10-30 12:07:56
0
Teddy๐ฆ :
Lagos hard pass any state for this Nigeria so make them come๐๐
2026-10-30 19:47:31
0
โ๐ ๐๐๐๐ ๐ฃ๐๐๐โ๐ง๐ช๐ฑ :
i pity my kid sis wey wan come Abuja
she don beg me tire
she is too innocent i can't do her this evil by bringing her
2026-09-29 13:49:44
86
presh_elly :
Make them come o ๐คฃI dey find roommate ๐
for Ikorodu
2026-09-29 19:46:52
130
Pretty ๐ซฆโ๏ธ :
Me sef wan relocate comot for Lagos
2026-09-29 21:30:39
99
GVOSHA Lifestyle ๐๐๐ :
me na benin I wan go ๐ญ
2026-09-30 12:45:52
12
Cheesomโค๏ธ๐ซถ :
And then thereโs me ๐that want to leave Lagos
2026-09-30 15:31:25
6
Jewelry vendor in Warri :
Since I come Lagos pimple never commot from my face na so so suffer I dey suffer ๐ญ๐ญ
2026-09-30 10:00:23
13
Jam jam :
Me wey Dey cry to go uk nkor?
2026-09-29 13:29:21
13
olynwa081 :
Abuja worst pass Lagos Biko!!! Over hyped city
2026-09-30 11:03:57
30
Udochi Nnenna :
Na Abuja worst . No come oo especially when you donโt have money . You go cry eeeh
2026-09-30 07:48:33
16
BH_ECKY๐ :
I dey Lagos and I dey cry everyday omo things are not easy anymore ๐ญ๐ญ๐ญ๐ญ๐ญ๐
2026-09-29 22:51:18
12
Tamtam Global :
Lagos wey Dey stressful
2026-09-29 16:03:00
19
ULIMMA ๐ค๐ฆ :
And we way dey Lagos wan craze ๐
2026-09-30 12:12:52
6
livingasRIRI๐๐ :
Please I won comot for lagos ๐ฅบ๐ฅบ๐ฅบ๐ฅบ๐ฅบ
2026-09-30 06:44:27
5
GIGGLING MUG :
Wetin Dey even happen for Lagos ๐ญ
2026-09-29 19:43:15
5
chetty :
i no like Lagos i want go there because work no dey Anambra
2026-09-30 04:10:25
19
Winnie :
I relocated to Lagos 2023 ๐2026 I don run come back lol ๐ no be me stress go kill
2026-09-30 00:22:07
11
Blessing Bites & Sips :
Me Iโm leaving next month 18 an am not coming back
2026-09-30 08:39:57
7
simplykimorah_ :
Them nor know ๐๐๐๐ make them come
2026-09-29 15:02:38
15
Eazi :
lagos weh be say u go spend half of your life in traffic ๐ฆ
2026-09-29 19:42:51
7
To see more videos from user @luchi_687, please go to the Tikwm
homepage.