whether you like it or not your new home is blessed😂😅
2026-09-30 11:57:58
0
Oluwapelumi🌸💖🇳🇬💛 :
There's always someone who checks the comments, but never writes. How are you
my friend? 😂😂
2026-09-30 09:32:10
446
bekkie rea :
nothing una wan tlk this people don fight for morning 😂 b4 wedding start😂
2026-09-29 23:37:07
594
Rii-Rii🦋🦋 :
Abeg madam if u don’t love him let him go married is not by force let who love him take him
2026-09-30 06:38:03
516
Melody Sdm :
May i never marry a woman that will looks unhappy
2026-09-30 06:42:54
262
Mumcy Semilore💯♥️💦🔥 :
make nobody touch my comment I get anger issues 😂
2026-09-29 19:51:14
261
TuMuch :
this guy is in trouble in advance
2026-09-30 00:06:22
193
Ajo❣️ke💞 Olami💕lekan❣️ :
Na by force ro wed???
na fight??? 🤣🤣🤣🤣
abi kilode now 🫣
2026-09-29 19:52:40
189
Assignment pogba :
hnnnm osunmo fighting
2026-09-29 21:01:39
1
God's Might :
Are u sure this girl is aware of this wedding 😅😅
2026-09-29 22:55:50
114
ATUKEBABE :
No matter what you are going thru on your wedding day, try & smile so far you were not forced into that marriage 😉
2026-09-30 09:04:20
34
Ma_Rich🥷🏿 :
Nah content una Dey do ??
2026-09-30 12:31:32
1
GAFFTECH :
Omo happy home no sure for this man 😳 everyday nah war
2026-09-30 05:12:35
29
Everythingby_becky🧑🎤 :
Me and my husband had issue on our wedding eve night till next day nah so we Dey fake our smile till reception we know no wen we reconcile we sha know say we don settle 😂😂😂. Our wedding is now 5 years and still counting 🥰🥰🥰
2026-09-30 12:17:56
3
Tejumola :
na by force to marry?
2026-09-30 08:57:21
7
dee_homify\household&kitchen :
This could have been caused by disappointment from vendors but what you all are concluding it to be is her not being happy with her man. Just pray make vendor no disappoint you on your big day,you won’t be happy with anybody
2026-09-30 11:05:56
5
one comedy001 :
the way I'm seen this marriage problem go dey all the time ooo
2026-09-30 03:34:56
9
TOMI🧡 :
she go show him shege ehn 😂😂😭😭😭 and I like it 😂😂😂😂😂
2026-09-30 09:17:06
74
Sammaven :
If nah like this marriage be …I no Dey do
2026-09-30 11:46:02
9
Omoolu :
This marriage look like the wife no wun marry the man oooo
2026-09-30 06:04:42
33
DJ TEE 40 :
is it by Force to marry
2026-09-30 06:35:54
5
Omoyeni Kazeem Cassie ♈️ :
Marriage is not by force oooo
2026-09-30 02:50:31
4
օlմաαԵօճí_ѵíɾαl :
who forced you to marry abeg make Una no add to my hanger issue this midnight Oh
2026-09-29 23:23:04
13
oluwaphumbi :
Omooo ehn … na until wedding day una go understand why she frown 😂😭 omoo ehn people go just dey vex you for no reason ! Thank God my friends were just saying smile .. I Dey force am like mad 😭
2026-09-30 08:06:39
37
To see more videos from user @sheg327, please go to the Tikwm
homepage.