I uninstalled it like last week, installed it back yesterday and I have been avoiding it. I’ve gone back to PvP😂
2026-09-29 20:44:05
1
Keeng :
those who play because of network
2026-09-30 02:21:47
3
CR Rodrygo 🇵🇹 :
I don repeat division 4 more than 7 times this phase
2026-09-29 20:40:33
83
ʙᴇɴɴɪᴇ ᴛʜᴇ ᴏᴜᴛsɪᴅᴇʀ_🇹🇷✓ :
Ai division go ruin your mental health
2026-09-29 21:21:19
120
𝙰 𝙳 𝙴 𝙱 𝙰 𝚈 𝙾✨✝️ :
Omoh I need just 5 points to enter division 1 in ai. I dey fear to play the next match 😏😹😹
2026-09-29 18:09:50
67
𝕷𝖎𝖙-𝕮𝖍𝖎𝖒𝖒𝖞 🍔 🦅 :
Dem dey reach 2000?, I nearly craze for 1700 😭😭
2026-09-29 20:37:49
21
H :
guyy
you are talking about me
nah Dem won kee me 😭
2026-09-29 18:12:55
5
Mi :
i Just run comot for game now now
2026-09-29 19:40:42
12
Sammy Afromoves :
hope I'm not disturbing
2026-09-29 22:34:45
1
Captain Enny :
Omoh i don stop playing it o 😂
2026-09-29 21:31:25
3
Habeeb684 :
Shey e hard like that ni
I don reach div 1 for both but na pvp I dey always grind
Maybe next phase I go try enter 2000+ rating for AI if the pvp reward player na mid
2026-09-29 21:29:45
2
NBA :
😅
2026-09-29 21:27:56
3
Càsh🤑 :
fr[Tears of joy][Tears of joy][Tears of joy]💔
2026-09-29 19:50:51
2
eFOOTBALLER :
bro
2026-09-29 17:26:55
4
kezai01 :
omoh my guy get squad of 3307 but na AI u go always see am dey play always
2026-09-29 19:49:34
0
APOLLINAIRE_PLAYS :
I’m cooking this phase
2026-09-29 23:57:30
1
Adex :
literally me 🤣
2026-09-29 20:18:34
1
:
E don mad finish😭😂
2026-09-30 02:33:45
0
J A C K S O N :
2026-09-30 01:33:03
1
🔛GNEFB💱 :
kounde score me blitz curl for AI nearly craze
2026-09-30 02:09:30
1
Ħüřt🫶💔 :
2026-09-29 21:02:12
2
To see more videos from user @dotman__qx, please go to the Tikwm
homepage.