As in yesterday wey I go Ibadan that Asejire bridge don full o🥺
2026-10-01 20:21:56
0
Sepplsbegood🙏💡 🌟 :
As Omo Ibadan anytime am going back home and we pass Asejire dam my body go just dey sweet me say I don enter my town December come quick o I don miss home 😁🥰
2026-10-02 05:05:36
0
IRE’s SWEET BITES SNACKS :
This is odo asejire na
2026-09-29 21:09:23
43
oluwatizzy# :
Na asejire be this jor 😂😂
2026-09-29 21:46:33
7
kolex design :
greet Jos people for me 😳. save journey
2026-09-30 06:54:56
2
卂ᗪ乇乂 :
You de go OBUBRA?
2026-09-29 21:57:16
4
44-4🧃💼🐊 :
Dem no send you go far nah 😂😂
2026-09-30 06:26:01
0
Munah footies :
Omo and people go pass this place 💔
2026-09-29 19:05:23
3
wunmie_savage :
Osun Abi cross river
2026-09-29 21:43:14
3
Tioluwani 🤍 :
So na because of this river dem dey call am cross river abi😅
2026-09-29 20:43:55
2
Bastu Moore :
this is asejire dam
2026-09-30 06:35:19
1
SharonEvent_Alaga :
Na Ede be this now
2026-09-30 13:17:29
2
Olafimihan :
Where did you board your bus please?
2026-09-29 21:06:11
0
Cool Minder001 :
safe journey 🙏
2026-09-29 21:10:16
0
Kamaldeen ⚛️ 🇳🇬 ♏ Titilope :
Asejire Dam
2026-09-29 21:37:58
2
Morayo💕 :
Osun state
2026-09-29 20:35:18
3
Ronik💕💕💕💕 :
this is asejere river,in ikire osun state
2026-09-30 15:06:56
4
President Yusful :
is it cross river 😆
2026-09-29 20:55:14
0
Jewelryvendorinikorodu :
2026-09-29 20:31:52
0
Abidemi 🙃 :
Asejire 😂😂
2026-09-29 19:40:58
0
O̸MO̸V̸I̸B̸E̸S̸👑✅ :
U dey trek go camp?
2026-09-30 13:13:02
0
~BIG SULA~😇⭐️♾️〰️💠 :
Asejire 😩😂
2026-09-29 20:00:13
0
أمينات💐🫂 :
You just leave Ibadan 🤪🤪🤪on your way to ikire
2026-09-29 18:03:22
1
DAMIAN'STUDIO 📷 :
Omo me I dey fear oo.😩
shey I go come tomorrow like dis 🥹
2026-09-29 20:29:23
1
To see more videos from user @homolara40, please go to the Tikwm
homepage.