@minister_of_vawulence: Dem brutal watin no good 😂 #fyp #viral #funnyvideos #vawulencefc

finerona
finerona
Open In TikTok:
Region: NG
Tuesday 29 September 2026 16:59:48 GMT
27147
4508
71
670

Music

Download

Comments

quiet_villain
MrB🥷🐐 :
Beware of my son chukwuemeka 😂
2026-09-29 18:02:26
424
justmelly75
『 MELLY 』 :
No be their set anini follow come? 😭😂😂😂
2026-09-29 21:32:19
7
kingblissx
ᏦᎥᏁᎶbᏞᎥssx :
no be say we no get the mind we no just get the time and the money way we dey find too big
2026-09-29 20:53:58
29
c0ded02
c0ded02 :
First son and evil things 🤣🤣🤣
2026-09-29 17:06:30
319
wdxarchives
WDX :
the first son🤣
2026-09-29 20:11:57
70
itskhirie
itskhirie :
Dem dey even write d son name sef
2026-09-29 18:48:17
78
gerald_stjames
Gerald St James | Photographer :
Sell paper house?? Some dey sell house wey no belong to them or any relative... They just know the house well, go forge document put am for sale... Houses and lands that time, them dey sell am wetin no good.
2026-09-29 17:59:38
79
iamtony_dc
𝔗𝔒𝔑𝔜-𝔇ℭ🧸 :
😂😂
2026-09-29 19:52:22
113
gaviriaboms
Gaviria Bom$ :
Guy you don kill me. Upon how I take Dey, I no fit do am 😂😂😂
2026-09-29 17:56:30
27
juca4xx
￴ ￴ ￴ ￴ ￴￴𓅓 ￴ ￴ ￴￴￴ ￴￴￴￴ ￴￴￴ :
now na beware of gotpaid😂
2026-09-29 20:03:04
3
yummy.hub1
yummy hub :
How old are you
2026-09-29 19:11:27
10
ur_ruler
ʝαмєѕ 𓂀 :
First son 😂😂
2026-09-29 20:01:17
6
bbouba1
Mr-Cidik :
They don’t bad pass us ..
2026-09-29 20:43:25
2
ritaosas8
r🦋I🦋t🦋a :
i swear this generation dey learn work
2026-09-29 19:33:05
12
joyjacob265
Jay🌹 :
Evil spirit dey worry dem dat time 😂😂😂😂
2026-09-29 17:30:27
6
heispappy3
Dfw Mööre :
Before you wake up dem don sell the whole house
2026-09-29 17:19:50
2
burger__lee1
Eric 👨‍🎤 :
How you wan take start ?
2026-09-29 19:10:11
2
vibeswitheni1
vibeswitheni1⚓️🇳🇬 :
Make I just see my family house documents first
2026-09-29 18:24:13
2
nellson_01
M∆NDELA :
abi na the ones wey dem go dey send funds to build house for their own person oo like their brother, dem go chop am or build am in their name 💔😅 na inside there dem still talk say na who dey build house get the house 😂
2026-09-29 18:12:50
8
moh__classiq
🎭certified loner 💔 :
U get mind sale the house of your papa wey en sef na en papa house en sell[Crying]…
2026-09-29 20:10:21
2
angels.visualjournal
⋆。‧˚ʚ♡ɞ˚‧。⋆ :
Evil doesn’t die, it reinvents itself. Our generation is brutal, just in a different way. Our generation is arguably worse but you gotta know to know.
2026-09-29 20:04:43
1
notaregularmayor
Mayor4rl :
u wan goes brutal father frm Igrwata
2026-09-29 23:18:02
0
onoruoiza747
LONER💔😮‍💨😌FC🦅🥵💯 :
Ahswear nah their time worse pass nah just internet make our generation cast
2026-09-29 22:29:58
0
ahneeymyles
Nkorok, A.N. (Arc) :
naso Dem take get Generational wealth
2026-09-29 23:26:22
1
nnaomi006
N A Y A ♡ :
For real😂
2026-09-29 17:34:53
0
To see more videos from user @minister_of_vawulence, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About