See as the werey dey analyze him downfall with steeze 😭
2026-10-28 16:17:22
0
olamilekan belety :
i know fit see love wey go make me do this
2026-09-30 06:33:25
76
𝑨𝒔𝒌_𝑶𝒇_𝑷𝒉𝒂𝒏𝒕𝒐𝒎 👻 :
If na me I go fes lie for u to see wot u will do 😂
2026-10-26 07:47:27
46
Olamiplenty :
see as the werey dey narrate him secrets with no stress......you no fit see me for this kind settings laye laye even if you ask me na there I go unlife you😅😅
2026-09-29 20:46:22
156
Emmanuelinho :
we hereby expel this man from brotherhood association
2026-09-29 19:16:44
57
M🏄♀️🤍 :
I fit still deh lie for you oooo😂😭
2026-09-29 22:16:24
28
Dream chaser7 :
Immediately I tell you my secret a go quickly go do another one
2026-10-11 18:10:30
13
sirtimmy26 :
Even though I tell u my secret u no fit do me anything Aje
2026-09-29 21:06:37
18
babatundefemi3 :
finished man
2026-09-29 17:26:08
28
Katrinch | Enny Telecom :
Chai Gen Z Samson
2026-09-29 23:02:58
20
Ezekiel Akinwale :
something must kill a man
2026-09-29 21:07:52
6
milita.r.y :
Nothing fit make me talk ham 😂 even my source of income my mama and my babe no know 😂
2026-09-30 10:35:51
8
OLAMIDE🖤 :
Ino fit tell person something make ino add small lie no be me una go see finish 😹ori ni alakan fi n sori
2026-10-23 11:02:04
7
Ashabi- Smile :
U dey trust my gender for dat kind secret
2026-09-29 22:26:38
5
God is sufficient for me🫧♋️ :
I can’t in my life tell anyone my secret
2026-09-29 21:18:39
5
ZAYNAB🧕💗💋 ♐ :
title
2026-09-29 18:48:24
5
OCTOBER 30❤️ :
Werey man 😂
2026-09-29 19:14:06
9
Achievement fashion clothing :
Wereey
2026-10-01 05:05:15
0
princeademola04 :
Title please
2026-10-01 09:52:01
2
👸 🤴 ÁÐĘØĽĂ :
in side movie
2026-09-30 08:55:11
0
AYO_MIDE💖 :
Na movie 🎥 for real life e no go tell her 👌
2026-09-30 06:09:40
1
SAHZY :
You all didn’t understand 😭😂
2026-09-29 21:04:18
4
Francis :
this guy no remember Samson life before saying this 🤣
2026-10-01 08:39:42
0
ebunoluwamatthew :
we no fit learn after watin Delilah do Samson 🤣🤣🤣🤣
2026-10-01 05:01:37
0
ferary no break :
you are gone 🙆
2026-09-30 05:03:04
0
To see more videos from user @yorubamovies_1, please go to the Tikwm
homepage.