Guy i dey sleep outside my own house still go buy fuel cause my guy carry babe come my side 😭
2026-09-29 21:34:03
83
Ed eazi :
I swear for my Settings, na me be the cooker and I don’t do more than cooking. There are others who go buy the fuel and there are other who clean the house.
2026-09-30 05:46:11
1
𝕄ℝ 𝕆𝕆𝟙 :
They don’t understand bro codes
2026-09-29 17:46:21
165
Hunter 🏹 :
me wey dey cook for my squad nko😂
2026-09-29 19:59:32
20
astyx :
real, it totally doesn't make sense.
if one is nice doesn't mean he's a settings guy
2026-09-29 17:49:02
22
the_real44 :
Among my homie the richest one Dey wash plate if we wan cook
2026-09-30 01:31:30
0
flyy dad😾 :
Na nollywood cause alll this rubbish 😂
2026-09-30 05:16:28
1
OLUWAJAREENIYAN🐐 :
They just don’t know how guys do their thing 😂
2026-09-30 00:27:59
6
USER :
boy's life is very mysterious
the can't relate😹
2026-09-29 17:32:22
32
bigdave_bg :
I sabi person way be say na only am get up to two cars for their squad but na him Dey always cook
2026-09-29 21:30:19
8
𝕺𝖀𝕿𝕷𝕬𝖂 :
they're speaking from pain😭
2026-09-29 22:13:43
10
T4lent2rare :
2026-09-29 17:42:21
10
sam :
Make the comeback make sense. All na banter 😂😂
2026-09-29 18:40:54
10
✨ :
how come this hasn't gone viral????? 💯💯😂😂😂
2026-09-29 18:07:46
12
Michael Chris :
please tell me ur skin care products
2026-09-29 20:00:57
3
RAPHAEL 😇 :
Settings guy is real though and different from what you said
2026-09-30 00:51:07
0
honorable_kabeer06 :
For my settings na me be leader na me still be comedian
2026-09-29 19:28:06
3
chAmp🧃 :
we nor even dey buy cloth
2026-09-29 23:59:12
1
your crush💘 :
as I dey like this I no fit cook if I dey with my friend cus I no Sabi and we get who Sabi pass so u no expect me mah go cook except if Una wan go heaven after Baki 😂
2026-09-29 21:35:17
4
⁹¹¹_ᴿᴬʸᴹᴼᴺᴰ💔 :
My guy literally left his apartment for me cause say I carry babe come house and I never furnish my side then 🥲🥲🥲and he slept in my own unfurnished apartment 🙂↔️🙂↔️🙂↔️
2026-09-30 00:14:21
2
To see more videos from user @mauricerx4, please go to the Tikwm
homepage.