Omo see my life ordinary 12.5 I no fit drop carry dodge 😔💔
2026-09-29 18:21:23
605
Best in all 💕💕 :
What did I see now stop now 😂😂😂
2026-09-30 06:46:00
24
Dj_Lastrong22 :
Se e get money wey pesin no dey use again 😂😂😂
12.5 wey I no dey use again Keh 💔😭 God I must be rich oo🙏🙏🙏
2026-09-30 15:58:04
0
Fish 🐟🐟🐟 :
6m to start business since last year I never even see 50k
2026-09-30 14:15:00
0
GOD NEVER FAILS 👌 :
my love for dodge menhhh and I no get chichi for my acct
2026-09-29 18:22:10
76
awolumate :
i never see 1m in my life
2026-09-30 14:44:28
0
SCIENCE MAN 👨♈️ :
Me wey dey stay ijebu Igbo how I go take dey charge am 😹
2026-09-30 07:10:59
5
ADEMOLA :
Sell it for zino 🥰
2026-09-29 21:51:55
62
Emi Ni Authority In Akure 🧥👖 :
I never make 1m cash since I was born, hnmmm
2026-09-29 19:42:49
39
IYANUOLUWA PLENTY🇳🇬 :
Biggest mentor
2026-09-30 15:53:47
0
Investor_cashpaid :
@Investor_cashpaid: The dodge self don suffer oooo it’s not by body but the engines no sound well well.no Indy just go and search for dodge and listen to the sound and come back here 👍
2026-09-29 19:01:01
12
PRINCE 👑 :
Easy buy?
2026-09-30 15:17:21
0
laykon2444 :
so Dem down grade doge for Lexus
up Toyota 💯
2026-09-30 03:55:42
6
Kingjay👑 home of fashion :
I never get 10M for my acc bfr Walai 🤦 even 5M sef
2026-09-29 19:20:38
38
MUHAMMED🌴🎋 :
give smart
2026-09-29 19:41:30
0
ÀYÌNDÉ🪐 :
By the grace of Allah and Prophet Muhammad S.A.W ☝️I won't go home empty handed this my hustle will bring massive success for me I'm going to be the first person to buy a car in my family inshallah Ramon Ameen Kun'fa'yakun 🕋🤲📿
2026-09-29 19:48:26
8
IDAH OLUWA ⚔️😍 :
bami give me without no collect money pls 🙏 god will continue to blessed sir 🙏 much love first auto cars seller ❤️❤️
2026-09-29 17:53:59
9
Lost soul🥹💔🕊️ :
Ordinary 12.5 million Omoh yah allah look into my life I’m suffering 😭😭😭
2026-09-29 21:15:12
5
omo mummy :
Inshallah one day i will buy car 🚘 inshallah in your hand
2026-09-29 18:21:46
9
IBRAHIM WACKO :
Egbon u say giveaway na😂 this egbon just Dey call 12.5m like 12,500k😂