@bbcnewspidgin: Rain wey fall ova di weekend cause flood for Port Harcourt, di Rivers State capital, wey pursue some residents comot for dia houses. One of di residents wey follow BBC News Pidgin tok say dem dey see snake, crocodile and oda reptiles dey float for di flood. Rivers State dey among di 15 states wey di Nigeria Hydrological Services Agency (NiHSA) bin warn about high riverine flood risk between September 19 and 25, 2026. Presenter: @@karinainemo Edit: @TemFilms #bbcnewspidgin #portharcourt #nigeria #flood #safety

BBC News Pidgin
BBC News Pidgin
Open In TikTok:
Region: NG
Tuesday 29 September 2026 17:57:17 GMT
406588
41710
936
4694

Music

Download

Comments

do4lovebrah
Luiz Vee ⚡🇳🇬 :
This is the consequences of refusing to do environmental sanitation
2026-09-29 18:53:22
2685
greatosaka
Osaka 👺mufasa💀 :
the name of the street sef dey powerful agwunachemba
2026-09-29 19:05:19
2349
ballistic__missile
Ballistic🚀 :
Jesus is coming
2026-09-29 18:52:29
661
iamsisco
SISCO :
so that crocodile video is real
2026-09-29 19:25:55
502
iampedrosmart
Pedro 🦅 :
How I feel staying upstair
2026-09-29 22:23:05
106
milliondollarsmile22
TuTu 🇳🇬 :
Shaey na the same ph we dey so
2026-09-29 19:42:47
338
jessehope840
Jesse Hope :
una no dey do sanitation all the gutter don block
2026-09-29 19:36:39
102
joyisabella
isabella 🥵🥰 :
Boat no fit believe say e go trend pass bolt😂😂
2026-09-29 21:08:33
267
ibiminapa
Ib’s lifestyle 💋🤍 :
Crocodile kwa i no believe
2026-09-29 19:23:28
109
official_kingpepper
AMB SIR GK🦁🇲🇾🇹🇷 :
Who name that state river state don see d vision before now
2026-09-29 21:46:30
40
maincharacter615
卂ᗪ乇Ҝㄩ几ㄥ乇 ✧ 🫥 :
Why you dey cast me make I no see food chop
2026-09-29 20:09:49
58
adenow24
Adenow :
What happened? Who pour water into their house? That person must be very wicked. He must have done it out of jealousy. I think they need to report the person to the police.
2026-09-30 00:36:50
1
lovejerry
love💖 :
nah the name of the street weak me😂😂😂
2026-09-29 19:30:14
73
pwettycee4
Chidera🧚🌸 :
Una no experience 2017 flood?
2026-09-30 00:16:55
0
onuwaabu
Onuwa :
Wait e reach elipokwu abi how dey dey spell am that street for rukpokwu
2026-09-30 01:21:13
1
suleimansmart
smart :
Rivers state indeed
2026-09-29 21:04:22
0
funnyeyes1
. :
This one & 2012 Floyd which one big pass
2026-09-29 22:53:24
1
mayor_teni
X?¿? MAYOR :
No be River get the state,why people wey Dey river state Dey complain
2026-09-29 21:10:35
2
saddest6q
Saddest🎭🎭 :
Omo thank God say e never reach choba
2026-09-29 20:53:30
6
peeced
- :
And they say Africa doesn’t have water
2026-09-29 18:22:56
177
big_kriss1
BIG-KRISS :
Crocodile?
2026-09-29 19:45:38
57
marshall.12347
Marshall @001 :
Crocodiles keh? You can mention snakes I agree with you
2026-09-29 20:15:40
11
emperor_ii_12
Emperor 🌹🥺 :
What kind of street name is that
2026-09-29 19:05:28
99
mrs.unproblematic1
He’s cunt 💋 :
Na alligator una see no be crocodile
2026-09-29 22:00:28
7
billyboy0710
⚛️{BĩĽĽŶ}♈️{B*Ø*Ĩ}⚛️ :
See Weti I see for my compound this morning
2026-09-29 21:37:59
18
To see more videos from user @bbcnewspidgin, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About