Come and see Ghana everywhere hot as we collect defeat for home 3:2 against Gambia 🇬🇲 how [Laugh approved][Laugh approved][Laugh approved][Laugh approved]
2026-09-29 21:55:35
1
EBRO :
Abeg talk about Ghana 😂😂
2026-09-29 22:50:53
1
DENCO :
U don forget to add Algeria 🇩🇿 and Ghana 🇬🇭😂😂
2026-09-29 19:06:08
23
El Sabaothe 🇳🇬🇬🇧 :
Patrick dey calm down now 😂
2026-09-29 20:19:42
6
Desmond 🚬 :
wetin england won do abeg 😂
2026-09-29 19:33:19
16
king🪓☠️☠️👑(butcher🪓💛) :
any thing about Nigeria
2026-09-29 20:39:57
16
Osu Barnabas :
😂😂🤣😂
since 2014 I stop watching
2026-09-29 23:30:08
2
Sammyfringz :
U better pass stone
2026-09-29 19:49:18
6
DAN NUPE 001 :
I don comot hand for this international league
2026-09-30 00:42:57
2
Kingsley Robert :
I even carry 9ja to score just 1 goal, I vex like madt... as from now on anything concerning Nigeria and Manchester united I done wash hand commot...
2026-09-29 23:10:17
2
we_all_speak_football :
na sporting bet u blame
2026-09-29 20:52:47
5
:
E No go better for England 🥹
2026-09-29 20:39:30
13
chisomudeh887 :
Na Bissau no be Bissau
2026-09-29 20:25:28
6
Isuwa wapachi :
no dey play in this international break
2026-09-29 18:49:34
3
Emmzy :
Abeg make una no dy vex Patrick like this na ehhh😂😂😂
2026-09-29 21:38:06
2
official jåɓø :
even me oo brr
2026-09-29 20:21:31
2
ST. MAURICE :
Finland 0-0
2026-09-29 20:55:37
2
Waidu Portable :
bro be patient na all of us ooo
2026-09-29 21:39:10
1
heavenlyjoy388 :
Just a goal 😭😭😭
2026-09-29 21:50:14
1
I can't do without you God :
🥰🥰🥰
this man.
your mouth dey sweet pass 😋
2026-09-30 01:29:36
1
Rashy Jr😇♌️🥷 :
Guinea Wetin?😂
2026-09-29 18:43:26
1
jkwhite :
bro no be only you we gather dey bro 🤣🤣
2026-09-29 19:34:33
1
sd abobi :
What a shame
2026-09-30 08:44:44
0
Ðê†å¢hêÐ Lðwkê¥ :
Patrick o 😂😂
2026-09-29 19:50:31
0
To see more videos from user @patrickfootballbanter, please go to the Tikwm
homepage.