Oya now,, no wahala ,,,, make i call mama for village sey make she engage on ur matter den 👌
2026-09-30 07:02:58
0
🪬Essential furniture corncity :
Tailor and furniture con be like Nigeria police and Nigeria army 😂😂😂😂
2026-09-29 23:15:22
0
EjimaJesus :
boss nha dream them dey dream
them know fit put chest now
2026-09-29 22:16:30
1
A-O Bread & Autos :
Comparing Handwork is a No No for me which i also blv it should be No No for everyone cos people are really doing well with this Handwork….There is Class in everything..E.g what about Seyi Vodi as a Tailor?
2026-09-30 07:55:32
0
onloyeen23 :
up furniture, kiisejowon u is tailoris not there fult if is not furnitire where is taillor
2026-09-30 10:53:32
0
Orlarsco casual :
You ask for it - what I don’t understand is the reason for unnecessary caption trying to belittle your fellow craftsman- in 2026 , you can do better brother . The sky is big enough for everyone:
2026-09-30 07:01:28
1
legit furniture :
Na mouth them get egbon one of them price tv console since 2024 he never do am 🤣
2026-09-29 23:30:54
1
Color Richie ❤️ :
Oga Dey come down ooo
2026-09-30 01:11:13
1
T BOI 🥰🎊 :
All the gain for furniture materials go buy them 😂