@user2869009511785: he's a scammer guy's #heartbroken💔💔 #scammeralert #CapCut #😭😭😭😭😭😭😭😭he ask me to trade and I have send him money he said the money is refundable now he's not picking my calls anymore #viralviaral🥀❤tiktokmaypoas #blowthisupforme @🌸Mrs Investor⏳💙🍃 @ROSE ELLA 🫂💞🐼💫 @Fiona’ @ørömä @boss kind🧃💞🎉
🌸Bëäuty whïtē backup🥹🍃
Region: NG
Tuesday 29 September 2026 21:40:13 GMT
Music
Download
Comments
princess 💞🥰💞 :
thank God am not use in sending people money
2026-09-30 20:04:56
6
Mira 🖤 :
So Una no know say dem Dey use the boy picture scam
2026-09-30 20:51:03
1132
minerva22333 :
Omo nobody fit scam me ooo anything wey involve invest or bring my money I no Dey do 😁
2026-10-01 07:30:52
7
🥷Dfw__Mammacita🖤🥀🤤💞 :
funny part he's asking me out 😂😂😂😭😂
2026-09-30 21:52:08
382
F.........🦹👿 :
omoh this my greedy life dey save me sha 🥲
2026-09-30 15:05:51
616
Adaeze Joy :
No be lie oo 😂😭 we dey chat for WhatsApp sef I tell am say me I no get money
2026-09-30 17:23:29
289
Call~me~precious 💕🤭 :
Mine is 15k just yesterday ooo 🥺 Omo
2026-09-30 16:07:27
177
Mia🌹🦋🥹 :
na once I tell am say am not interested ooo 😭 my money wey I dey save for December wig 😭😹😹💔
2026-10-01 13:07:07
5
Lil mama :
Awww Una no Dey use eye see fine boy,
2026-10-01 06:07:32
98
Ms.M💐🖤 :
Wetin dem dey tell una wey una dey give dem Money
2026-09-30 17:22:30
88
GIRL ALONE 🥹💕🌸..! :
Buh e get one we chop my 2k😂
2026-09-30 14:34:30
98
blessing Chelsea 💙 gurl🇮🇱🕊 :
omo i nearly fall for it OO
2026-09-30 15:47:40
7
꧁𝓔𝓷𝓷𝓲𝓮꧂ :
Omo this my trust issues wey I get dey save me Alot oo
2026-09-30 18:51:09
66
LonelyDoll 🧸🥹 :
He is not the only one o and this one too 😂😂😂 but I hv learnt my lesson now
2026-09-30 07:35:25
74
Tessy❣️ :
his not the one someone is using he's picture to scam people una suppose know this things nah 😩😁
2026-09-30 18:38:30
9
Essommie18 :
Na better scammer wey him be oo 💔😂
I de see am with different account for Snapchat oo,eeh de always tell me about this forest trading smth 😒💔
2026-09-30 18:09:29
44
💋⋆𐙚₊˚⊹♡ 𝑵𝒊𝒔𝒔𝒚 ♡⊹˚₊𐙚⋆💜 :
omo shey una know sey this boy get plenty people wey dey impersonate him account sha😹
2026-09-30 20:17:45
14
Bigbabymimi💍💗 :
Yes he's a very big scammer ooo
2026-09-30 12:28:26
7
𝓢𝓵𝓲𝓶 𝓣𝓲𝓪 🎱🫧💕 :
me too but thank God say I broke that time
sorry dear😪
2026-09-30 12:59:00
17
ꌚꐇꋊꌚꍩꂑꋊꈼ ✨🎀 :
for 2026?
2026-09-30 22:00:34
9
🌹🥵Remy's gurl🌹🤫 :
In case I forgot you guys should bring me back let me share you update 😂
2026-09-30 14:28:18
30
Lollipop 🍭 💅♍️ :
But are you sure it’s not a scammer using his account? Did you guys chat with his official account? Before exchanging numbers? Like how?
2026-09-30 21:02:31
29
chi chi babe :
omor I think say na only me ooo 😂
2026-09-30 08:49:03
45
🦋 Veloura🦋 :
he even asked me to register and I told him I wasn't interested then he blocked me 😂
2026-09-30 18:03:04
9
To see more videos from user @user2869009511785, please go to the Tikwm
homepage.
© 2021-2026 TikWM. All rights reserved.