Boy go just enter my house con beat my sister lol I laugh
2026-09-30 09:38:54
8620
The_bukolaelizabeth :
“He didn’t beat her” the first slap na Wetin?
2026-09-30 11:09:47
4144
pretty justina :
Na smart palazzo Dey funny me😂😂😂
2026-09-30 07:57:58
1894
FAROOQ🤍💐 :
since peller see uncompleted building he no promote ice king music again 😂😂😂😂😂
2026-09-30 12:54:04
908
Ngohide Utim :
this is very bad nah dis should not be online nah other guys out there are seeing it ooh
2026-10-14 22:18:44
0
Gesi-ere🧶🧳 :
How him take enter the hux ma Jesus 😅😅
2026-09-30 08:36:44
2257
WIRELESS💰 :
Clearly content
2026-09-30 09:21:29
1434
Gifted✨️🌸 :
Do you want to beat me? for person wey don dey beat you already?
2026-09-30 15:11:51
386
TØXIC 💨 :
All na content
2026-09-29 22:42:55
1769
pretty marvel :
I hate this boy ehn 😂
2026-09-30 08:43:57
709
Kola wole 02 :
what happened there
2026-10-14 22:54:38
0
🐦🔥𝑷𝒓𝒆𝒕𝒕𝒚 𝑨𝒖𝒓𝒂🌸 :
So with all this the girl still gonna go back to him😳
2026-10-15 00:03:09
0
꧁༒☬🌸𝑱𝑼𝑺𝑻 𝑴𝑬🥹💔☬༒꧂ :
Gurl go sit down loyal for Una finish 🥹All those boys go Dey use us play like ball 😭my gender don too suffer sha if no be one or two marry no suppose join ooo
2026-09-29 22:51:00
387
Tdafashion :
omor he hit her oo check well
2026-09-30 11:45:16
78
Isabella😊🌸❤️🩹 :
What kind of relationship be this 🥺
2026-09-30 14:10:34
172
Aboki :
Na old video b dis
2026-10-14 15:51:22
0
Onuh Victoria :
Single people shout power😂
2026-09-30 08:45:35
37
Big Dove 🕊️ 🕊️ :
dem never born any guy to come my own house come beat me.
chaiii
2026-09-30 13:32:28
9
EmpireNwataEtogo :
Abeg shift na content😂
2026-09-30 09:15:23
60
A-Z Marlians💔🦅✝️ :
Baba GOD u see why I still dey single 😂😳
2026-09-29 23:42:18
87
Temmy🦋 :
Be like say I go just stop this 9-5 work …con focus on TikTok 😂😩
2026-09-30 09:33:28
31
Chimma :
Why the guy they beat her nawooo
2026-09-30 08:43:38
571
🚀ISEOLUWA🎉🕊️ :
I too love that action 🥰
2026-09-29 23:25:27
30
Zee bby😻🤏🏾✨ :
Shey all this people think say person na fool ?🤦🏾♀️😭😂
2026-09-30 09:17:28
57
To see more videos from user @avblog1, please go to the Tikwm
homepage.