how i wish yahoo favour you i swear you no for turn motivation speaker
2026-09-30 08:22:39
47
𝐀𝐘𝐈𝐍𝐃𝐄 𝐘𝐄𝐍🇩🇪 :
Brr Fraud different from scam oo
2026-09-30 09:09:13
21
.16 :
Bro apart from yahoo life Dey o
2026-09-30 07:53:57
33
Tobiloba :
Lmao spiritual problem deh normally bro
2026-09-30 08:52:12
9
Tozkid muller :
ajeh this man no go kill me [Tears of joy][Tears of joy]
2026-10-03 21:36:37
2
🤴𝕂𝕀ℕ𝔾 𝔻𝔸𝕍𝕀𝔻🤴 :
Even if you get hardwork life fit wipe you oraimo cord join,life no get manual
2026-09-30 21:36:42
3
Tife boy 🍀♋️ :
I swear bro, last year wey o Dey focus on yahoo, if I no cash out like this i go Dey think say nah people around me or nah my village people, but this year wey I no get time for yahoo i no even pray sef just Dey live my life with no doubt
2026-09-30 16:21:16
1
UMAR 💜🪖 :
Omo ah just Dey gbadun this egbon since ah don follow him
2026-09-30 07:09:54
3
Adewale :
Bro real money comes through illegal or politics all these wey you Dey talk you self know the real truth e easy to gather 500 millions or billions?
2026-09-30 12:20:01
3
⚡️SHEGEBAN⚡️ :
Bro I swear no be lie oo
2026-09-30 05:31:01
5
꧁꧂ 1🪫꧁꧂ :
But low key spiritual stuff dey oo😤
2026-09-30 07:47:36
4
Gersno Solano :
Bro, this is fucking truth
2026-09-30 04:23:34
2
AB££B DC 🥷 :
Forget about yahoo spiritual real ooh
2026-10-01 15:40:07
1
Iyan Ibadan :
Juju Dey bro
2026-09-30 04:13:25
4
🌴~Bayo~🌴 :
Real 🤔
2026-09-30 03:33:07
2
S̶u̶f̶i̶c̶i̶e̶n̶t̶ ̶F̶U̶N̶D̶Z̶ :
Hmm 🤔
2026-09-30 02:09:18
2
Ade 👑 :
what about we gambler's
2026-09-30 21:53:37
1
olalekun12 :
but bro life hard apart of yahoo life self hard
2026-10-02 13:49:09
1
➖ :
i understand your plight bro, but at the same time this game make my eye open to many things, this game make me know issues wey dey sup for my life, but I thank God today, I never get another ooo but no be where I dey yesterday na e I dey now, but na true u talk but at the same thing wetin u talk was the opposite for me, just be wise playing the game and know when to stop and play again so u can know reality outside the game not just only focused on it cos in years time the game won't pay as much as possible
2026-09-30 09:01:34
2
M!Kølō :
Hmm…deep 🥲
2026-09-30 02:00:30
2
eminicdorf_ :
broh abeg no talk am again 😂😂😂😂
2026-09-30 10:05:22
1
high bee dot :
👌👌👌
2026-09-30 06:44:40
0
To see more videos from user @king_coco101, please go to the Tikwm
homepage.